Top Songs By Lilyoung
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Lilyoung
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Emmanuel Favour
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Chify jay
Produzent:in
Sugarmix
Mischtechniker:in
Lyrics
How far Jiffy
Loud am small, loud am small
Buh, buh no go, no go, no go burst my brain oh, no go burst my ear
Eh you know what to do
Dem dey pray (pray)
Many pray to live to see me fail
Oluwa disappoint all of dem
I dey race to catch Wetin I dey chase
Wetin be my own I no fit use am come dey play
Oga no Dey cap when you don't know
No use lies dirty my quote
I do this all my own life been Dey fvck me I dey moan
I do my best I don try
Without money I can't fly
I talk truth and I talk lie
Dey wish me everyday sober
Make I give up game over
How come the love turn haters
I stay Jiggy forever
Dem been no believe my way
Dem wan see me go astray
The boy alone omah lay
Fuck their plans fuck dem throwaway
Dey meditate Imagination
Seeing me coming out from mansion
With my Benzo Lambo and prado naso
And I go put them all for pressure
I go Dey win bad belle go dey lose
Dem be chasing with a voom and me running with my foot
Handshake say how are you
Dey want to know mah move
Eat their feelings la babu smoke their matter laka guf "puff"
Bigger than all their problem
No need to prove them
Poli na peace and the money be my best
That slave later be a king
Money be my Queen
Surely I go win
Explain with evidence or you fuck away
Man no Dey rest why man no go vex
Man run away man come back to the base
Man stepping back man na woman chinenye
Man pray for daily bread
Money come man spending check
Man broke again
Man steal man go to jail
Mind who you keep
Man can kill
Mind who call your friend
Dem go still betray if you like make you still dey help
Dey wish me everyday sober
Make I give up game over
How come the love turn haters
I stay Jiggy forever
Dem been no believe my way
Dem wan see me go astray
The boy alone omah lay
Fuck their plans fuck dem throwaway
Oluwa dey involved
Surely I must soft
I go dey hot
And I go top
Those wishing bad
Now Dey wishing good
Keeping it cool
Ain't feeling rude
NaaMee
Written by: Emmanuel Favour