Top Songs By Lilyoung
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Favour Malachy Emmanuel
Songwriter:in
Lyrics
Say no friends wen money no Dey
My best friend Na my pillow case
I passed through a lot oh
Endure many insult
Even my Kele come dey double date
I Dey thank Jehovah for my life
I know say I don loss but the best win Na survive
Many times I messaged no one replied me
Dem just Dey whine me
I don learn my lessons
I don learn my lessons
Wey life teach me
Na true am not kidding
Many Shenk me
My Pardi whine me
Kele snub me
Baba e no funny oh
Baba I hope say you Dey see
I hope say you Dey see how **** turned their back on me
Sey you Dey happy?
As my own people carry me Dey play
Nobody Dey for me even the people I showed the way
See the people I called my blood
Dem no dey pick my call
I get a lot say
But e no Dey gree me talk
E hard me to dey form
Nobody gives a fvck
Na me carry my cross
Nobody help me at all
Nobody gave me a job
Was hard for me to chop
Was fvcking fit to war
The pains made me to strong
The gain comes from the pain
I put my life and strength
E be like hell on earth
I sweat to bring the wealth
Say no friends wen money no Dey
My best friend Na my pillow case
I passed through a lot oh
Endure many insult
Even my Kele come dey double date
I Dey thank Jehovah for my life
I know say I don loss but the best win Na survive
Many times I messaged no one replied me
Dem just Dey whine me
I don learn my lessons
I don learn my lessons
Wey life teach me
Na true am not kidding
Many Shenk me
My Pardi whine me
Kele snub me
Baba e no funny oh
Learnt all my lessons
You no need go school before you learn
Paid all my price in full
Endure the pain
Endure the pain
Once woman open her legs na pikin she Dey expect
I no fit Dey find money still Dey find girl wey I go date
Who no hustle go cry
We use to wet pillows at night
With better tears for our eyes as we Dey chat with our client chat am up
Dey wait for responses
Even old mama shenk us
Some no response na their d***k pictures them send give us
Small preeq
Life no really fair for person wey Dey bleach
Uni no fit teach
Courses wey I learn from street
'Cause once corpse begin Dey smell
Friend wey pass brother dey run
Person wey no Dey hustle
No Dey hope say money Dey come
Illiterate biggest prayer na make graduate remain the Same
Na Jesus you wan Dey whine
Person wey turn water to wine
I no fit skip the process
Everything go work with time
Real life everything go work with time
Say no friends wen money no Dey
My best friend Na my pillow case
I passed through a lot oh
Endure many insult
Even my Kele come dey double date
I Dey thank Jehovah for my life
I know say I don loss but the best win Na survive
Many times I messaged no one replied me
Dem just Dey whine me
I don learn my lessons
I don learn my lessons
Wey life teach me
Na true am not kidding
Many Shenk me
My Pardi whine me
Kele snub me
Baba e no funny oh
Written by: Favour Malachy Emmanuel