Lyrics

Omo Clayva ni le leyi
Omo ba beji Bebe
Baba da kun shi ilekun je kim relate
Na person wey suffer say go relate
Sometimes e Dey pain
Shey na like this e go Dey
Awon te mi say dem no fit wait
Ke ma lo na the bag I Dey chase
When I go make this paper
When I go pull with my Benz with my family and friends we go japa
If you go love I don't know na your breakfast
Tell me how I wan take survive
How the money go multiply
Omo ko le lo bayi
Many big dreams on my mind
E mi ti mo sa fun billing online
Oh ho ho
Tell me how I wan take survive
How the money go multiply
Omo ko le lo bayi
Many big dreams on my mind
E mi ti no japa ti mo sa fun billing online
Ni bi ti mo raiye mi o
Mo le sare ni o
Mo le sa nkan nkan mo
Shey you go call me when the money don drop
Cause I Dey on God
I know say, Dey can never relate
Because say dem Dey always Dey hate
Made mistake but can never regret
My strong head, took me to many places
Busy days don turn to holidays
Enjoyment I Dey see every day
Dey want make I Dey beg dem for help
Dey want make I Dey bow down for dem
If e no be God who be young me for gone
Omo no be luck it took me tears took me blood
And I broke the curse wey me forefathers dem caused
All the peoole wey been laugh me then come Dey shock
I been pray for one baba Godi give me more
I was not among look at me now on board
Me I no Dey follow wetin people dem Dey talk
If no be work carry your body commot
Ni bi ti mo raiye mi o
Mo le sare ni o
Mo le sa nkan nkan mo
Shey you go call me when the money don drop
Cause I Dey on God
Ni bi ti mo raiye mi o
Mo le sare ni o
Mo le sa nkan nkan mo
Shey you go call me when the money don drop
Cause I Dey on God
Written by: Clayva Coins, Emanuel Favour Malachy
instagramSharePathic_arrow_out