Top Songs By Lilyoung
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Lilyoung
Künstler:in
Ill Flowz
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Emmanuel Favour
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Chify jay
Produzent:in
Sugarmix
Mischtechniker:in
Lyrics
I no shine 36
Cos no joy for the street
Many things I don see
Ama boy from da street
And am used to the street
And am used to insist
I no foh for defeat
Make e sup make e be
E no get as e go be
We go chaa we go eat
As we stand we go sit
And as we lose we go win
For here I be Jango (see)
No blood for jungle (see)
Mind how you mingle (see)
Mankind are evil (see)
Me I no wan trouble (see)
My war I Dey battle (see)
Roll up my backwood (see)
I no get time to shock you (see)
Arizona to Cannabis
I dey find my chills I dey find mah peace
I dey sing I no get time to dey diss
I dey sin na only Jah fit judging me
I get many frenemies
Wey dey sneak wey dey snitch
Wey be killa bean
I dey sing I no get time to dey diss
I dey sin na only Jah fit judging me
Everyday in the hood Wetin Dey sup (Ah)
Se na for trench we go top
As I buy my boot se I no go ball (why)
Why you go bench who no dey flop
Sad am feeling
Mind is splitting
All my life na just work and praying
Still no bagging
God is watching
Time Dey speed and bobo is aging
They said do you won't regret that's a stupid say
I lived the life of all and I made mistake
How wish I ever knew that all was a game
Those I called my friends never were my friends
I focused on my doe and my savings
To smile I take some drugs or I smoke weed
I lost in hell thought I was in paradise
I'm fighting no man I just want my peace of mind
For here I be Jango (see)
No blood for jungle (see)
Mind how you mingle (see)
Mankind are evil (see)
Me I no wan trouble (see)
My war I Dey battle (see)
Roll up my backwood (see)
I no get time to shock you (see)
Arizona to Cannabis
I dey find my chills I dey find mah peace
I dey sing I no get time to dey diss
I dey sin na only Jah fit judging me
I get many frenemies
Wey dey sneak wey dey snitch
Wey be killa bean
I Dey sing I no get time to dey diss
I dey sin na only Jah fit judging me
It's only God can judge me
Even though my girl na lawyer
Did a whole lot of stuffs
God forgive me I'm a sinner
Good boy wey letter Brazz changes come be like mad
Na person dey do person normally na person no bad
Jesus realized on time
Say nobody was worth dying for
Na why he resurrect on the 3rd day leave grave dey go heaven
That's why I fuck with nobody, I rather masturbate
Sabi when to leave the table even when chicken dey the plate
It loyalty over respect hope say you dick
E no get as you go press wey you no go pick Succeed for ya self nobody dey streets to pepper
You be landlord for lekki buh shey your mama still dey owe rent
The hustle is for mama no other person worth am
But as the money drop na munalisa come dey chop am
Pikin wetin dey your hand him say na snail
Wetin kill ya maa and paa the same pikin talk say na snail
Arizona to Cannabis
I dey find my chills I dey find mah peace
I dey sing I no get time to dey diss
I dey sin na only Jah fit judging me
Written by: Emmanuel Favour