Top Songs By Efe Money
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Efe Money
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Ejeba Michael Efe
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Skitter
Produzent:in
Lyrics
[Intro]
Enemies dey knock my door
I be moving differently
Make dem tell me what they want
Make dem no dey speak Chinese
As dem dey plan bad I dey take sight
And shoot at the greenlight
Me I no fear, I be confirm
Every motherfucking city I dey shut down
[Chorus]
You know I be drilling everyday
Focused on the money adashe
Eye dey red and no be tatashe
Until I get billiʼ no holiday
I be smiling, I be watching these **** make wishes to shooting stars everyday
And I be chilling, I'm the shooting star they ought to bow and dey beg me like everyday
[Verse 1]
Me and you we no be guys because we chill
For club I buy you drink I do that all the time you're privileged
Make you no dey pour me spit for face na drink we come to drink
And vibing to the music make you do the same
Many dey pretend like say dem no dey see the way
Wey I dey put my all in all to make the music pop
But when e start to pop na dem go come dey yarn
Dey talk say they are proud of me dey claim say dey believed me
E be like I dey play too much before, say
[Verse 2]
I am just a **** with the fame
So these rappers playing with my name
One by one all of una go collect, coz
Nobody dey cut from my percent
I call the shots I own the bottle, yes
You spit your bars they feed you when they’re fed
Me and you we no be mate I swear
I ain’t playing with this
[Verse 3]
I put my life and my soul into this music
Independently with nobody to cover me from the hate
And the mockery coz somebody with coloured skin
Wey just get negativity wan dey drain all my energy
I'm just running from poverty and I'm taking family
Ain't nobody be stopping me on this journey I'm Valerie
And the street life dey bother me wanna see all my brothers win
Make my life be inspiring tell me what do you want from me now
[Verse 4]
Tell dem I dey come for the throne
They go need sign of the cross in their homes
Sani Abacha in 1993
King Leopold in Brazzaville
This na annihilation, this na holocaust
This na kill your mother or kill your wife
This one no be warning, obviously na threat
Omo, I am coming, coming for revenge
[Verse 5]
Enemies dey knock my door
I be moving differently
Make dem tell me what they want
Make dem no dey speak Chinese
As dem dey plan bad I dey take sight
And shoot at the greenlight
Me I no fear, I be confirm
Every motherfucking city I dey shut down
[Chorus]
You know I be drilling everyday
Focused on the money adashe
Eye dey red and no be tatashe
Until I get billiʼ no holiday
I be smiling, I be watching these **** make wishes to shooting stars everyday
And I be chilling, I'm the shooting star they ought to bow and dey beg me like everyday
Everyday
Written by: Ejeba Michael Efe