Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
TR33
TR33
Künstler:in
Efe Money
Efe Money
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Ejeba Michael Efe
Ejeba Michael Efe
Songwriter:in
Fakoya Qudus
Fakoya Qudus
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
TR33
TR33
Produzent:in

Lyrics

Ona une re
Ikwo re
Iri udi wo ri garri ra ro
Eda ve vu ne
Ke ri azu
Wo ri uvo ri uvo wo ri aso ye
Ibeka ovwia kpi ri
Oye me cha aso na
Mi de ne bra UK
If I no dey Lagos
I dey London
If I no dey London
I dey Yankee
Money dey my bank mo se fara ki
Won fori calculate Efe Money pe
Elo ma ku o
Owo mi da, owo mi da
Pay my money
 
Owo mi da, owo mi da
What you telling me now
Owo mi da, owo mi da
Alaye pay my money
Ani owo mi da, owo mi da o yea
Eh!
First time in London
Things I dey see e dey burst my ogo
 
Still I compose like okpo wey go church
As e dey hot everybody na boss
Summer vibes I’m hot
Omo dem dey trek no be small it’s alot
Straight from the south all the way to the north
Men I’m surprised this is more than I thought
Man’s here on mission
Turned my ignition
all the way from Lagos down to Brixton
Pull up fi the gyal dem tell dem I’m the one ya’all been missing
Smile on my face coz I know I’m steps away from domination
From domination
Eh!
For those who don’t know
I be J’town boy and still Urhobo
I dey prove point say the world na your stove
No took cook food wey you like as you go
Eh!
For those who don’t who
I be J’town boy and still Urhobo
I dey prove point say the world na your stove
No took cook food wey you like as you go
No be lies
If I no dey Lagos
I dey London
If I no dey London
I dey Yankee
Money dey my bank mo se fara ki
Won fori calculate Efe Money pe
Elo ma ku o
Owo mi da, owo mi da
Pay my money
 
Owo mi da, owo mi da
What you telling me now
Owo mi da, owo mi da
Alaye pay my money
Ani owo mi da, owo mi da o yea
See
How many times I go let them know say the boy e be stubborn
From being underrated to paid to perform in the city of London
I could brag of my fame but it’s cheap to attain man ah focused on real work
If you’re young and you’re… listening this e be the real talk
See
I do it on my own terms
Condition na God first
You can never catch me chasing clout or capping or be doing all these
social media nonsense
I refuse to conform
Best believe they must pay me
I dey flex on them Patrick Swayze
And na grace dey work so don’t blame me
Even those wey hate don dey hail me
For those who don’t
I be J’town boy and still Urhobo
I dey prove point say the world na your stove
No took cook food wey you like as you go
Eh!
For those who don’t
I be J’town boy and still Urhobo
I dey prove point say the world na your stove
No took cook food wey you like as you go
No be lies
If I no dey Lagos
I dey London
If I no dey London
I dey Yankee
Money dey my bank mo se fara ki
Won fori calculate Efe Money pe
Elo ma ku o
Owo mi da, owo mi da
Pay my money
 
Owo mi da, owo mi da
What you telling me now
Owo mi da, owo mi da
Alaye pay my money
Ani owo mi da, owo mi da o yea
Written by: Ejeba Michael Efe, Fakoya Qudus
instagramSharePathic_arrow_out