Top Songs By Efe Money
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Efe Money
Rap
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Ejeba Michael Efe
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Raynstorm
Produzent:in
Kingeorge
Co-Produzent:in
Lyrics
Your rap list na nonsense
How about that?
You’re a failed as rapper
How about that?
If e easy to rap, why we no dey hear you?
How about that?
Just dance to your Afrobeats my guy
How about that?
Your rap list na nonsense
How about that?
You’re a failed as rapper
How about that?
If e easy to rap, why we no dey hear you?
How about that?
Just dance to your Afrobeats my guy
How about that?
Your rap list na nonsense
How about that?
All you broke ass ****
Only thing you know to do na to run man down
Everyday on twitter
Steady dey dey yap
About who dey best is for the best list
who dem dey impressed with who no suppose dey list
abeg make dem rest please
Dey go ginger when it’s beef time
You no go see them when it’s stream time
Dem go leave facts just dey spit cap
Omo they be always bitter men
I swear to God check their profile
there’s always a link on their bio
To songs they play on their sofa
only dem dey hear am na diode
No be me talk say make you no blow
MTN no go fit advertise Glo
Free tickets you dey find for the rap shows
But online you dey yarn like e Pablo
All the hate I dey turn dem to hot coal
I dey move I dey match like commando
For your eye I go pack the award shows
I swear
Your rap list na nonsense
How about that?
You’re a failed as rapper
How about that?
If e easy to rap, why we no dey hear you?
How about that?
Just dance to your Afrobeats my guy
How about that?
Your rap list na nonsense
How about that?
You’re a failed as rapper
How about that?
If e easy to rap, why we no dey hear you?
How about that?
Just dance to your Afrobeats my guy
How about that?
Heh
You say you be Hiphop head
but your girl no know any Hiphop song
Talking bout Hiphop’s dead
coz it’ll make you look cool like you know wassup
Every time this and that
and you back to your truth like a cheap town whore
Nothing wey go make us stop
coz we do this for life no be part time job
Uhn
Na why I focus
God gimme life and the rest na my bonus
Hehe I just come from tour
and everything woto porus
Cardoso call me for phone
coz monetary policy change
Rap no fit put me to shame
na critics go end up in pain
I dey hear you werey
E dey show for here your brain get vitiligo
coz to talk shit werey
You dey use your tribe to judge rap you be bigot
I swear fuck your list, fuck the critics, fuck all the hiphop heads
doing nothing but spitting trash this song na for you
with my full chest
Your rap list na nonsense
How about that?
You’re a failed as rapper
How about that?
If e easy to rap, why we no dey hear you?
How about that?
Just dance to your Afrobeats my guy
How about that?
Your rap list na nonsense
How about that?
You’re a failed as rapper
How about that?
If e easy to rap, why we no dey hear you?
How about that?
Just dance to your Afrobeats my guy
How about that?
Just stick to your Afrobeats my guy
How about that?
We don\'t need your fake love
your part time love for Hiphop
Wey dey only come when one or two diss shits
dey go on or one rubbish
Shout out to everybody wey dey carry Hiphop
for their head the push the culture
on a one hundred men I dey see una
I appreciate una
For the rest of the unnecessary, opinionated, ignorant
motherfucking critics, I say fuck you
Written by: Ejeba Michael Efe