Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Tahbax
Begleitgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Derant U Suh
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Tahbax & Chefor
Ingenieur:in
Lyrics
Na that kind thing way go make am
Pikin no comot for night
They say juju di makam pikin no di nang
Inside mboko ya **** feh be na otang
If u dong ova old na fo waka with mbang
Inside mboko ma chana still be na ma ndang
U radar smoke and den faya di catch
Mendem hold toka wey Dem no fes get em ash
Early 90's Cisco no be di wash
Say na who b the abitre fo inside di match
Na who Dem di score n na who Dem di catch
They tok say njor di porch but I likam fo dash
Say na who Dem di tearam na who Dem di patch
Wen I dey bike I no likam fo bash
See the flow them scratch u like corocoro
See all we be na one witi different color
They say family no must to be na ya blood
But now so ma bizik na fr bato Topoh
See I gada ma problem Dem tie yam fo bundle
If u be na baloon and den I be needle
U wantam fo share na fr cuttam fo middle
Ma cup don di flop na fr gi me the bottle
U be nkassang di do tolo with kettle
Say dat dirty fo up must to settle
Untop beat I di knackam like chisel
Mutumbu di blow den di halla like whistle
Everyday me n ngeme di wrestle
I dey fo ma lane with ma hand fo ma throttle
And if I di stand na palava ma hustle
I like fo collaborate than fo battle
(Hahh)
Man na juju, we no get no issue
Man na juju, if you motor then use that ya tissue
Man na juju (heh) juju
Man Dey like juju
Cheforrrr
Man na juju, I tie Nkanas with putu( potonou)
I came from the jungle
They see ele work'n they check say I do vodoo (voodoo voodoo)
Successful I've been too
Any place way my music don go too
Live my life Chaque jour like I get two
Peace n love if I ever offend you
(Gi ma doh I no wan for Disturb you)
Man fit makam so them just forget you
Cam ma Ntang you wan go I must beans you
Dig the hole like say na beans, I plant you
Hhhh hhhh
Mendem tap me na wen they need help
Before dem use me I use my sence
I get nkong for ma Chana n pense
Sleep for night wakeup with money for benz
Them No open door, I came na through fense
Nkapsa sotay I don start for depend
For ya l'amour I nofit pretend
Juju
Man na juju, we no get no issue
Man na juju, if you motor then use that ya tissue
Man na juju (heh) juju
Man Dey like juju (heeeh)
Man na juju, we no get no issue
Man na juju, if you motor then use that ya tissue
Man na juju (heh) juju
Man Dey like juju(heeeh)
Njaka fo kwata
Written by: Derant U Suh