Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Diri45
Tasteninstrumente
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Derant Ubeujum Suh
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Yungtime
Co-Produzent:in
Lyrics
Tranquille inside mboko
Man still di rap am like Gongolo
Man pikin stand na En-solo
Balance nofit ever clock zero
I no get docki I get choco
Na so them like am for control
Nyeman di join me chop bingo
No dog no Dey dem di lay low
Mendem get neck but I leave am
For them make them chop
Adon see different reseau
Boy dem put knife for my back
I get tortoise e back
Na the part way them no know
See they burn me na for gate
Adi play na for street
I Dey defense like Gattuso
Some man be reach sotay Buea
Na there I make name
See they cryyy for mokolo
I get the aura for assassin
Cuz my swag na to kill man
Kelly e shio dey like hashback
Boy dem don gum all for traffic jam
Me I don gum na for chest
Boy adi horn adi di press am ey
Me adon gum na for chest ay
Boy adi horn adi di...
We comot na outside
Di enter for inside
We take am hoha
Like say na Coup D'etat
Chaking for Tere
Nobi chaking for bar
Say the side way we comot
E first over far
Ontop Cameroon flag so
Na we be the star
Take over industry like mokuta
Time no first Dey for di ndem
Adi tolli you say
We first comot we na far
Whooop
Coup D'etat
Ontop that flag so
Na we be the star
Whooop
Coup D'etat
Since allepok nobi reseau for now
Whooop
Coup D'etat
Ontop that flag so
Na we be the star
Whooop!
Coup D'etat
Na Since allepok nobi reseau for now
They still Dey na for earth
But we Dey Jupiter
All we know say
Na God dasso make lucifer
If na me be the cure
Then I be L'hopital
Mboko na Pays I be capital
2008 na the first time
I nye shooting shooting
Way I still Dey primary 6
That time way na BIR
Dem be hellep for seize
Enter 2016 no man
No see no peace
Mazembe di regulate
People their steeze
Industry Dey west
But we Dey na for east
U Dey inside Paming
And then u di sneeze
Inside tupuri them
You just Dey like metisse
One door di lock
Make some other one open
You nofit compare sacs and motors
With wrappen
If we no know
That means e nobi happen
E hard we for start
When the trust don be broken
Ratatata di wan na coup D'etat
I say chaking for tere
Nobi chaking for bar
Since allepok nobi reseau for now
Inside wowo loong
Man Dey like flower for jar
You fit still be SECONDS
Some man be an HOUR
Na why that I want am na now
Ontop that flag so
Na we be the star
Adi gere this thing
like say na coup D'etat
Whoop
Coup D'etat
Ontop that flag so
Na we be the star
Whooop
Coup D'etat
Since allepok nobi reseau for now
Whooop
Coup D'etat
Ontop that flag so
Na we be the star
Whooop
Coup D'etat
Na Since allepok nobi reseau for now
(Yeah)
Coup D'etat
Ontop that flag so
Na we be the star
Whooop!
Coup D'etat
Since allepok nobi reseau for now
Whooop
Coup D'etat
Ontop that flag so
Na we be the star
Whooop!
Coup D'etat
Na Since allepok nobi reseau for now
(Yeah)
Written by: Derant Ubeujum Suh