Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Natureboii
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Najeem Afees Adebayo
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Strings Beat
Produzent:in
Lyrics
(Ori mi gbona overthinking)
My brother no vex say I never link up
I dey see your call but I no fit pick up
As you see me so me I be Gbajumo
On my ten toes so I no fit give up
(Me I no fit give up)
Ori mi gbona overthinking
For my whatsapp I Dey dodge billing
Hanhan Dem no get pity
Kilode shefe pami ni
Lamborghini, Richard Mille
Five star chilling for santorini
Mo'n Gba Milli
Ko ton rimi
Na the life wey me I Dey reason
If e no work I go try again
Igbawo lowo fe wole
Tomope toma wa rale
Chilling with my guys till I pass away
If e no work I go try again
Igbawo lowo fe wole
Tomope toma wa rale
Chilling with my guys till I pass away
Am On a new level I'm so geed up
Am On a fast lane dem no fit keep up
Won kora won jo won se team work
But my prayer na machine gun
Cuz owo oluwa nbe layemi
Wonle mumi gan toba lemi
Emini Kan layemi
Toba sare gan won le bami
Ori mi gbona overthinking
For my whatsapp I Dey dodge billing
Hanhan Dem no get pity
Kilode shefe pami ni
Lamborghini,Richard Mille
Five star chilling for santorini
Mo'n Gba Milli
Ko ton rimi
Na the life wey me I Dey reason
If e no work I go try again
Igbawo lowo fe wole
Tomope toma wa rale
Chilling with my guys till I pass away
If e no work I go try again
Igbawo lowo fe wole
Tomope toma wa rale
Chilling with my guys till I pass away
Writer(s): Najeem Afees Adebayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com