Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Natureboii
Künstler:in
Najeem adebayo
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Najeem adebayo
Songwriter:in
Lyrics
emi ni superstar
ayah ayah
korin pawon
Started from the streets now we here
Oun ojumiri I no fit tell them
One man squad I no Dey fear
Ile aye le I do am jeje e
International lemi superstar
Inna the club with a new bouncer
Mama say Ade you be superstar
So be a good boy and no Dey do ganja
Ori mi mama kore
Eleda mi mama kore
Kin ma Shey lasheti
Kin ma nowo nowo like everyday na birthday
If you see my life tele tele
Poverty show me pepper eh
For one room ajegunle
Wey I just Dey manage with my baybeh
Abani da run bani debe
Hustle wey I Dey get kayleg
Onile fe file rent
Every day and night I Dey bebe
Yankee tiji ishe ti dele
Me I just Dey smile I Dey denge
Now we pull up in a Benz
Legendary moves biti pele
Ori mi mama kore
Eleda mi mama kore
Kin ma Shey lasheti
Kin ma nowo nowo like everyday na birthday
Before before I don Dey tell them
Say me I go blow I Dey tell them
Korin pawon fun won ni tension
But na my name dem Dey mention
So now dem wan see my network
5 million no be networth
Lori street ati kpegan
Oya Korin kilofeso
International Emi superstar
Emi superstar
Korin Pawon Emi superstar
Writer(s): Najeem Adebayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com