Top Songs By TerryTheVoice
Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
TerryTheVoice
Leadgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Terrence Odenigbo
Songwriter:in
Kennedy Ifeadi
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
JesseOnTheBeat
Produzent:in
Lyrics
TerryTheVoice
Amazin'
I been dey talk about the life I dey live right now with my niggas
Some of the street dons
Some of them killers
Love my life and fitness
Know me I dey mind my business
This people them no understand realness
Love my life and fitness
Know me I dey mind my business
This people them no understand realness
Paper chasing oh, paper chasing
Never waiting oh, never waiting
And we never letting go
And we never letting go
Paper chasing oh, paper chasing
Never waiting oh, never waiting
And we never letting go
And we never letting go
E be like matter wey I see for dream
Money all up on my mind like a banker
Tell them but dem no believe
The money sweet o Banga
And akara 8:30
Pass me the liquor 'cos I hate stressing
Jolly and vibes that ah my blessing
The one I know that na my lesson
Paper chasing oh, paper chasing
Never waiting oh, never waiting
And we never letting go
And we never letting go
Paper chasing oh, paper chasing
Never waiting oh, never waiting
And we never letting go
And we never letting go
I just wan wake up
I just wan bake up
I just wan take off
I just wan dey feel like Machala
The money sweet o
You know say many men hate us
Dem ah spectators
But we no send 'cos we dey ah front field like Mo Sallah
Make nobody come dey whine me o
'Cos I love my life and fitness
Know me I dey mind my business
This people them no understand realness
Love my life and fitness
Know me I dey mind my business
This people them no understand realness
Paper chasing oh, paper chasing
Never waiting oh, never waiting
And we never letting go
And we never letting go
Paper chasing oh, paper chasing
Never waiting oh, never waiting
And we never letting go
And we never letting go
Paper chasing oh, paper chasing
Never waiting oh, never waiting
And we never letting go
And we never letting go
Paper chasing oh, paper chasing
Never waiting oh, never waiting
And we never letting go
And we never letting go
Writer(s): Kennedy Ifeadi, Terrence Odenigbo
Lyrics powered by www.musixmatch.com