Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
TerryTheVoice
Künstler:in
Ugochukwu Terrence Odenigbo
Leadgesang
Zeng Ada
Begleitgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
JesseOnTheBeat
Songwriter:in
Ugochukwu Terrence Odenigbo
Songwriter:in
Kennedy Chibike
Songwriter:in
Zeng Ada
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
JesseOnTheBeat
Produzent:in
MoFizzay
Produzent:in
Lyrics
Ka anyi jewe
Ka anyi jewe
Amazin'
Ekelebe, ekelebe
Ekelebe oh Ekelebe
Ekelebe, ekelebe
Ekelebe oh Ekelebe
This one no be Insta
Say we get money in a real life
(Real life)
Everyday we throw a big party
And you know sey it's a big vibe
(It's a big vibe)
Too much cash in my hand
And the girlie dem ah giving me the green light
(Gimme the green light)
I get this kele for my side
She dey reason me, i don't wanna think twice
(Mi cyan think twice)
Uh
Money no dey gimme joy finally
(Money no dey gimme joy finally)
Without the money I no fit chop finally
(I no fit to chop finally)
Money no dey gimme joy finally
(Money no dey gimme joy finally)
Without the money I no fit chop finally
(I no fit to chop finally)
Money come, money go, money joro
Without the money no kele want to follow
No money more problems follow
More money more problem
I still gotta get the bag now
I chased the bag down
Money be the reason why I chop the life now
I am the man now
Just the flex now
Money be the reason why
Money no dey gimme joy finally
(Money no dey gimme joy finally)
Without the money I no fit chop finally
(I no fit to chop finally)
Money no dey gimme joy finally
(Money no dey gimme joy finally)
Without the money I no fit chop finally
(I no fit to chop finally)
If no be money talk omo na problem you dey find
(Problem you dey find oh)
Abegi give me shayo make I take dey cool my mind
(Take dey cool my mind oh)
As the yawa plenty I no come dey understand
(Come dey understand oh)
Na why I'm steady sticking to my melody
(Ehnn)
The music ah mi healer and mi medicine
(Ehnn)
This one no be Insta
Say we get money in a real life
(Real life)
Everyday we throw a big party
And you know sey it's a big vibe
(It's a big vibe)
Too much cash in my hand
And the girlie dem ah giving me the green light
(Gimme the green light)
I get this kele for my side
She dey reason me I don't wanna think twice
(Mi cyan think twice)
Uh
Money no they gimme joy finally
(Money no they gimme joy finally)
Without the money I no fit chop finally
(I no fit to chop finally)
Money no they gimme joy finally
(Money no they gimme joy finally)
Without the money I no fit chop finally
(I no fit to chop finally)
(I no fit to chop finally)
Finally
Money no they gimme joy finally
Lyrics powered by www.musixmatch.com