Lyrics

All the things you dey say me I hear am but no yawa My God go judge you wait for karma This boy u dey see no be mumu no be maka If you test my anger we dey go paga Chale forget the fears me I taya for here ano watch no man o If you connect for here ago connect for der you no know my Mawu I dey believe in God I dey believe my sword so I fight my fight o Plenty things I talk wey come through No Size I get eagle eyes Darkness no fe run light Make dem come we go bomb o I say no size I get eagle eyes Darkness no fe run light Make dem come we go bomb o They no fe release your life no be tempo Yeah they go feel say ano be gentle Face to face they go see me and faint o Race they no fe run 90 Me I kickstart o kickstart o Like tuntɛ i kpo kpa kpo Kwɛmɔ amɛ jweimɔ fɛɛ tamɔ kako Shatta Wale my thing pap o Kwɛmɔ Man tin up mountain montana Kɛ amɛ kɛ shwieshi wɔbaatsɔ amɛ powder No see me like I be your brother Do me things ago do you madder Man a Ghana Me a stunner No be today man garner Wɔn ye baafɛɛ nkɛ wɔ gba da Come and face me obaa na No Size I get eagle eyes Darkness no fe run light Make dem come we go bomb o I say no size I get eagle eyes Darkness no fe run light Make dem come we go bomb o No Size I get eagle eyes Darkness no fe run light Make dem come we go bomb o I say no size I get eagle eyes Darkness no fe run light Make dem come we go bomb o Pah Pah Pah Pah No size I get eagle eyes Make dem come No size I get eagle eyes Darkness no fe run light Make dem come we go come, yeah
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah, Kester Ashong Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out