Top Songs By Shatta Wale
Similar Songs
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter:in
Lyrics
Yo, Naughty Bwoy, you make ready?
Yeah!
You never know seh
Shatta Wale, my beverage no be juicy, no
You never know seh
I be the man wey them put for the cage like Daniel
I be like garri
I no dey do advert
When you diss me
We no go cool tempers
We go tell you
Here, we no do concerts
Onyɛ gbemi toto waa
Here we dey
Ngleshi Ga Mantsɛ
Alo maya Ayigbe makɛ bakɛ na da kolo
Things them dey do to me, the government no dey follow
When I strike, when I talk, them go say I be the trouble
Go ask Shatta Capo, me, I no dey watch Numo
Ha, when I bore, ha, when I talk
Ha, I want war, ha, I want call
God, what the fuck!
Ha, I want blood, ha, I want blood
Ha, I want blood, oh
Ha, when I bore, ha, when I talk
Ha, I want war, ha, I want call
God, what the fuck!
Ha, I want blood, ha, I want blood
Ha, I want blood, oh
Gangster mode, I switch am, no be camera
The discipline for my DM, e no be cholera
For this Ghana here, make Mahama
Akuffo, Bawumia come rule, them go still talk bullshit
Hey, Andy Dosty, what you dey figure?
Tell your daughter, I said, "Fuck your figure"
She go glow, she go 'leddy', she go turn bigger
She go see say him no get sense, my nigga
Another heat, sally man
Ototo googa
Akɛ bo wɔ tomɔ ashawo yɛɛ sooga
If I wan' reply, I go take that energy do music
Fuck your talk
Ha, when I bore, ha, when I talk
Ha, I want war, ha, I want call
God, what the fuck!
Ha, I want blood, ha, I want blood
Ha, I want blood, oh
Ha, when I bore, ha, when I talk
Ha, I want war, ha, I want call
God, what the fuck!
Ha, I want blood, ha, I want blood
Ha, I want blood, oh
Some things no dey make sense
So, you no dey see e be me wey them diss first?
You never know Shatta Wale dey give stress?
Hope say your family, they see your foolishness
Me, I be toxic
When it come to this thing, I be fuckin'
Andy Dosty, tell you mother enyaa esɔɔ mi
Akwasi Aboagye, your family, onyaa esɔɔ mi
If you no understand, boo, onyaa esɔɔ mi
Hey, sally man
Because your pussy big like roundabout
So, every day, you dey run your mouth
Look your face for mirror
Him look like matamata turtle
For your life, I go be your nightmare
I dey pray make you sick, make your eye clear
The whole Ghana go see, I swear
I know what them dey try do
What they just dey try do be say
Make they talk make I come beat somebody
The IGP go come and say, "Arrest him"
And that kind of shit
But I grow pass that, I get money pass that
E be foolish life
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah, Kester Ashong
Lyrics powered by www.musixmatch.com