Lyrics

Sound up
Boy with the Jingle na na na na
Say dem call me Boy C oo
Turn it on for the boy oo
Tell my brothers to put me on, cos the hustle been acting funny
So I gat get my spirit up, figure way to just get this money
I be saint but I turn demon, cos nobody really dey for me
I can't wait to just make make it all, go legit kin ra le fun mummy
Shey you know shey you know how many Bills dey my small head
Amo lojo kan moma bo n be oo (bo n be oo)
Moma bo n be oo
Shey you know shey you know as I dey face all my problem (problem)
Na me know as I dey solve them oo
I no cast them oo
So I just dey my Terminal
I roll with guy wey dey caliber
If you see me I see you aki ra
If you hide your face, I no see yah
Making money be my Healer
I gats to work my way, cannot theif na
If the money come me buy Beamer
Gbe iya layi wo Zanzibar
Spend the money sweet
Working for the money le koko
What kind of life is this
Monkey dey work, bamboo lo n kowo
Spending money sweet
Working for the money le koko
What kind of life is this
Monkey dey work, bamboo lo n kowo
High like am on Pami
Ki Bukata ma lo pami
Do all thing for money
If you no get you are nothing
High like am on Pami, Ki Bukata ma lo pami (Ki Bukata ma lo pami ooo)
Do all thing for money, If you no get you are nothing
(say dem call me Boy C)
As a guy if you no get money Automatically you be girl oo
Dem go say make you mellow
Dem go say you be smellow ooo
No girl want a broke ****, so make you work Harder
No mother want a dead son, take it easy on yourself brother
As you dey puff make you pass
Dem say Hard Time don't Last
Why this one con dey Last
Be like say E carry Powerbank
Baba G, loni kin Trabaye oo
Try to make Money ko ma lo shalaye o
Spending money sweet
Working for the money le koko
What kind of life is this
Monkey dey work, bamboo lo n kowo
Spending money sweet
Working for the money le koko
What kind of life is this
Monkey dey work, bamboo lo n kowo
High like am on Pami, Ki Bukata ma lo pami
Do all thing for money, If you no get you are nothing
High like am on Pami, Kin Bukata ma lo pami
Do all thing for money, If you no get you are nothing
Written by: Akande Basit Olamilekan, Olapade Ayorinde
instagramSharePathic_arrow_out