Top Songs By Bellboi
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Olapade Ayorinde Ayodeji
Songwriter:in
Folarin Usman Babatunde
Songwriter:in
Lyrics
Wa wa wa wa wa eeh eh
Look how far we’ve come
How we skedaddle through the storm
How we stick to the Journey
Testimony ooo
Look how far we’ve come
How we skedaddle through the storm
How we stick to the Journey
Testimony ooo
Give me self round of applause
E no easy where I come from
Hustle on never plus ee
Titi ma fi domo to n so
3 square meal no be problem no more
Dem Fits don dey add up
And funds dey bank dey up
It’s about progress not perfection
You can see evidence of our step up
And I will never never never never stop
It’s about progress not perfection
You can see evidence of our step up
And I will never never never never stop
Wa wa wa wa yehh eeh
Nigba kan dem dey laugh us
Cos we no fresh everywhere tight us
No be say we don arrive
But Ajeh dem no fit whine us
Appreciate the few I got
Me Stop complaining Thank My God
Now en route to that top
Promise myself to never stop
Until my father name rings a bell
Until tomo omo eni timoje
Until Dem Sabi who I be.
Dress me self up ni Paris
Boy just wanna have fun
So me Ja de Tan Omo Oro mi
I hope you dey catch fun
Cos na one life omo oro mi
It’s about progress not perfection
You can see evidence of our step up
And I will never never never never stop
It’s about progress not perfection
You can see evidence of our step up
And I will never never never never stop
It’s about progress not perfection
You can see evidence of our step up
And I will never never never never stop
It’s about progress not perfection
You can see evidence of our step up
And I will never never never never
Written by: Folarin Usman Babatunde, Olapade Ayorinde Ayodeji