Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
A4 Baba
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Leonard Nkari Adinya
Songwriter:in
Lyrics
Taara...
It\'s A4 Baba (this your Love..)
Musik Chef... Taara
You dey bursting
You dey burst my brain
You go buy me paracetamol
You dey causing
You dey cause migraine
Like say I take ethanol (yeye)
No use me play
Like say my heart na football
No Carry me joke
Like say me I be Alibaba Ahhh!
Show me the things wey I never see o omalicha
You be the butter wey Gum my bread o
Nwanyoma
Tell all the guys dem be JJC
Watin dem see wey I never see
mmmmmmm my lady ooo
You been text me
You are the best thing
You will never ex me
No matter watin we go through
You go stand by
You go dey there
You call me, you go text me
You go come through
No use me Play
Like say my heart na Football (oh ye)
No carry me Joke
Like say me I be Alibaba (yeehe)
You get the chalk
You go teach me
The Maths & Physics
Oh yeeeee
Do what I say
Na exercise
Bend your head
Touch your toes
Baby........ eee
Show me the things wey I never see o omalicha
You be the butter wey Gum my bread o
Nwanyoma
Tell all the guys dem be JJC
Watin dem see wey I never see
mmmmmmm my lady ooo
Show me the things wey I never see o omalicha
You be the butter wey Gum my bread o
Nwanyoma
Tell all the guys dem be JJC
Watin dem see wey I never see
mmmmmmm my lady ooo
Written by: Leonard Nkari Adinya