Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Leonard Nkari Adinya
Songwriter:in
Mohammed Usman Adamu
Songwriter:in
Lyrics
How are you (fine sir.)
You are a bad boy (freshout)
You are a very bad boy (eke kele…....)
(It's A4 baba)
Sweet vibes... e don set
E don pepper me, e don sauce
E don caparison e don enter
For my medulla oblongata
Sweet vibes... e don set
E don pepper me, e don sauce
E don caparison e don enter
For my medulla oblongata
I no go tire to deliver
Cos the vibe e dey body
Vibes on vibes (chiiiiiiiiie)
I go dey give them plenty fire
Cos the vibe e dey body
Vibes on vibes
Oya give them vibe o
Vibes on vibes (ewele she gege, ewele koshi gege)
Hmmm show them vibe o
Vibes on vibes (girl gimme vibe, gimme vibe, girl gimme vibe, girl gimme vibe)
As I show them vibe o
Vibes on vibes (ewele she gege, ewele koshi gege)
I go give them vibe o
Girl gimme vibe, gimme vibe, girl gimme vibe, girl gimme vibe
(Freshout)
The matter be like eye for an eye
When I enter shop say, Na iPhone I buy
If I enter Niger, I like lullaby
When I be pikin i been like lullaby (freshout)
Vibes choke e dey burst comot
And the name dodo e dey burst for north
They say make i comot i tell them comot for what
And the people them the sing the song word for word
If them fall, they go give them bed for hospital
I get goons so we dey carry 4 seater
We don burst Instagram we go burst tweeter
I get dogs I fit even call cheater
Oya if you get girl you fit come cheat on her (haa)
Na so goat come cheat on ram (damn)
Suba'musumi so she come spit on am
Kaita bumba so she come seat on am
I no go tire to deliver
Cos the vibe e dey body
Vibes on vibes (chiiiiiiiiie)
I go dey give them plenty fire
Cos the vibe e dey body
Vibes on vibes
Oya give them vibe o
Vibes on vibes (ewele she gege, ewele koshi gege)
Hmmmm show them vibe o
Vibes on vibes (girl gimme vibe, gimme vibe, girl gimme vibe, girl gimme vibe)
As I show them vibe o
Vibes on vibes (ewele she gege, ewele koshi gege)
I go give them vibe o
Girl gimme vibe, gimme vibe, girl gimme vibe, girl gimme vibe)
Comment tu t'appelle
Tele me my girl (kreeeeee)
I know you are set
I know you are there
Fine girl no pimples
You too fresh and simple
Fine face, fine dimples
I like you... you fanciful
Sweet vibes... e don set
E don pepper me, e don sauce
E don caparison e don enter
For my medulla oblongata
Sweet vibes... e don set
E don pepper me, e don sauce
E don caparison e don enter
For my medulla oblongata
I no go tire to deliver
Cos the vibe e dey body
Vibes on vibes (chiiiiiiiiie)
I go dey give them plenty fire
Cos the vibe e dey body
Vibes on vibes
Oya give them vibe o
Vibes on vibes (ewele she gege, ewele koshi gege)
Hmmmm show them vibe o
Vibes on vibes (girl gimme vibe, gimme vibe, girl gimme vibe, girl gimme vibe)
As I show them vibe o
Vibes on vibes (ewele she gege, ewele koshi gege)
I go give them vibe o
Girl gimme vibe, gimme vibe, girl gimme vibe, girl gimme vibe)
Sweet vibes... e don set
E don pepper me, e don sauce
E don caparison e don enter
For my medulla oblongata
Written by: Leonard Nkari Adinya, Mohammed Usman Adamu