Music Video

Featured In

Credits

KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Fidelis Ugbemiekon
Fidelis Ugbemiekon
Songwriter:in

Lyrics

As I pray for grace blessings mercy and more is all I need and want
As I steady strive go down on my knee a lot dey go through my number
Six life e tough , e tough ( life e tough)
Bad belle all they can do they can talk
Sey they won try sey they wan fight sey all they can do they can talk
No woman fashioned against me shall prosper but e can form
Baba no forsake me he answer my call
Life e na race on my lane me I steady run I steady run wo wo
Ole Kole (le le le )
I'm a champion but i no b Gatsby
Soon Joy Soon come e gats b
Ole Kole (le le le)
I'm a champion but i no b Gatsby
On G e go b I no hurry so I no worry
Life e na teacher so I learn a lesson or two
Kill my pride I stay humble focus make I no confuse
Ma lo be ti wo ba ti kpe e ma lo wa o
Emi osanle o ti pe to mo ti ba bo
Teti si le oro po ni nu iwe kobo
Oh lord of mercy guide e my steppings
Emi omo ologo a lot wey dey tempt me
Stand fit I no fall sometimes I'm shaking
Envy ah kill ya mind no wish another bad
So free ur mind no wish another bad
Ole Kole (le le le )
I'm a champion but i no b Gatsby
Soon Joy Soon come e gats b
Ole Kole (le le le)
I'm a champion but i no b Gatsby
On G e go b I no hurry so I no worry
I been six feet deep buried with my emotions
How many many many many many many many many I fit tell you
Written by: Fidelis Ugbemiekon
instagramSharePathic_arrow_out