Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Fidelis Ugbemiekon
Songwriter:in
Lyrics
Yah
Yush
One time na how e dey b how e dey b na
Ori iya mi ese o
Mind thing
Get e many many thing wey dey pain me for mind so I sing ( heard you looking for me )
So so minus no plus for a long while
So so depression anxiety me I can't smile
Igboh and shayo no be everything e clear for my eye ( hmmm hmmm )
I cant shout carry my cross so I dey line
Any means any means life is sweet but e fit wowo
Hustle for the bag like a soldier wowo
Wo wo wo ( hmmm )
So many enemy I no send e
Live my life jejely gently
Sey dey won try
Get e move like e jet li
So me sing say
Water carry my problem away
Away away
Bad energy away
Away away
Water carry my problem away
Away away
Bad energy away
Far away
Hello buy gun if you be python ( yeah )
Never wish anyone bad so bye gone
Para boy they wonder bawo lo se se
Oluwa lo seyi o only thing I can say ( is okay )
Only thing I can say money I dey find
Bad belle run there mouth
Leave e talk where the bag
Cos I can see people deceive ( people deceive )
Only u get the reason keep on believing
I say only you only you only you
So me sing say
Water carry my problem away
Away away
Bad energy away
Away away
Water carry my problem away
Away away
Bad energy away
Far away
Compa me nah rude boi
And I know sey nobody wey no get e sin
And they quick to throw the stone
Quick to cast the blame
Water con carry my problem away
Away away
Written by: Fidelis Ugbemiekon