Lyrics

Yeah We're So Sick Even Shiloh Couldn't Heal Us
Them Say We Too Dey Kill Time, Even One Day Time Go Kill Us
E No Matter Whether We Dey G-Wagon Or Range Rover
Even If We End Up For The Back Of SARS Dem Hilux
See I Don Enter Jeep Be Say I Don Enter Jeep Guy
Say You Get The Drift Guy, Say You Get The Gist Guy
Once You Start To Make Am Everybody Go Wan Beef Guy
Everybody Go Wan Dey Beef Guy
But Keep Your Head Up In Every Race That You Run
We All Care Bout The Victory, No One Cares How You Won
So My Guy Win First, Later We Go Talk How You Carry Win
Make That Money First, Later We Go Talk How You, How You, How You
Through The Stormy Clouds, My Star's Gon Shine
No Matter Who Dey Up There, I Go Make The Top Mine
The Road To Success No Rosy, But I'll Steady Kill
Every Adversity On That Road, I'll Gladly Commit That Crime
Success, That's What We All Strive For
Money Be That Destination I Dey Steady Drive For
Moment Of Silence For Those Wey Don Give Up On Their Dreams
It's Your Cowardice Boy, We Gotta Cry For (Ugh)
Aiming For The Top, Ain't Stopping, Until All Music Charts I'm Topping
If Success Was Behind A Door, I'm Breaking It Down, I Ain't Even Knocking
Yeah I Hope You Know I'm Lurking, Yeah Behind It I'm Lurking
And I Hope That I Get Lucky, Baba God I Wanna Be Lucky
Silence, Only Dope Spittas Aloud
Like The Main Speaker, I Dey Stand Out In Any Crowd
I Dey Come Into This Game With My Brand New Sound
Throwing Paper To The Floor, I Dey Pay Matching Ground
So When You Count The Best, You Better Count Me
When These **** Talk About Been Dope, They Talk About Me
Put Call Ehn, Set Your Compass
Ask Around About Me, Na Clear Compass
Cos When I Jump On A Beat I Dey Steady Kill That Shit
Yeah My Doings Dikwa Clean, Yeah My Doings Dey Legit
And They Say The Game Is Torn, So I Came Into The Game As A Tailor
Kita Nua, Mu Was N'edochie Ya Ka Pete
They Say I'm A Badass, Fuck
But I'm Actually Good, Not Really Bad As Fuck
But Don't Poke Me From Behind Like A Bad Ass Fuck
Or Me And My Goons Gon Pull Up In A Bad Ass Truck
And When We Pull Up In That Truck Like Lions We Indomitable
Right Now Deejays Dey Slam My Song For Their TurnTable
I Held My Horses High So Right Now My Life E Come Stable
Like Trailer Wey Fail Break, My Movement Is Unstoppable
Don't Get Too Close To Me, My Guy Don't Get Too Comfortable
Even Me No Trust Myself, Any Moment I Fit Break Table
Person Wey Make Himself Rat, Na Im Cat Dey Chase
So These Days I Dey Respect Myself, I Don Too Cast My Face
Never Had It The Easy Way, So They Tend To Overlook
But I'm Steady Going Hard, Got Everyone Of Them Shook
Underrate Me Steadily But Then I Let Em Off The Hook
Reply Them From My Kitchen, You Better Let This **** Cook
So When You Count The Best, You Better Count Me
When These **** Talk About Been Dope, They Talk About Me
Put Call Ehn, Set Your Compass
Ask Around About Me, Na Clear Compass
Cos When I Jump On A Beat I Dey Steady Kill That Shit
Yeah My Doings Dikwa Clean, Yeah My Doings Dey Legit
And They Say The Game Is Torn, So I Came Into The Game As A Tailor
Kita Nua, Mu Was N'edochie Ya Ka Pete
Paper Chase, Paper Chase, Life's Not All About That Race
I Be Headlining Papers, Haters Go Get Your Own Page
Someone Should Really Tell Em I'm Sicker Than Full Blown Aids
And I Got More Rocks Around My Wrist Than The Stone Age
Andy Blazey
Put Call
It Is What It Is
Introduction To PutCall
Written by: Meshach Augustine Ndu
instagramSharePathic_arrow_out