Music Video

Featured In

Credits

KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Augustine Ndubuisi Meshach
Augustine Ndubuisi Meshach
Songwriter:in

Lyrics

Baby girl stop there please what's your name
I been see you pass yesterday, and I can't get you out my brain
Can you please tell me where you stay, cause your body dey make me craze
You the girl of my fantasies, e dey sweet me like say na dream
Shock me like say na film
Ctrl make you gimme control, pass me your number take my phone
Can we get close like we skin and bone, baby gimme control
Any opinion about me just pocket am, if you dey try use Money to collect am
Omor my guy to be honest just forget am, just forget am
She no dey like when I miss her call, so I try not to miss her call
She no materialistic at all, if you doubt me ask ask my cartel (my cartel)
Make you be my banny, honey, wanna make you happy, trust me
Girlie if you fall for me, I swear you no fit dirty
Other girls are calling calling me, but dem no get that certain quality
My guys dey ask me wetin sup, dem never see me fall before
Baby say I need your con-trol, 2 seconds I pull out my... phone
Girl I no go leave you a-lone, not until you gimme the code
Ctrl make you gimme control, pass me your number take my phone
Can we get close like we skin and bone, gimme control
For other matter I fit to lie, but your matter I no fit to lie
You Don Turn my weak point, if I be Superman she, go be my Kryptonite
E for no bad if you lap my crib tonight, your grace dey high me like AZ, gimme rizla make I tap am
You dey make my heartbeat like instrumental, shey, you be that producer wey dey nack am
Shey If I Set the compass, you go fit dey come house
And when you come house, we go fit to come kprass
But then in contrast, you're not razz, so you no even suppose to come kprass
And I respect that oh, like a pregnant woman, I'm Expectant oh
That you gon ride with me, private trips, you gon fly with me
Spend every single possible time with me
Can I get your number, and your address
Way you move your bumper, i'm so impressed
Baby if you run now, I go dey chase, baby can you calm down, are you in a hasty
Ctrl make you gimme control, pass me your number take my phone
Can we get close like we skin and bone, gimme control
Any opinion about me just pocket am, if you dey try use Money to collect am
Omor my guy to be honest just forget am, just forget am
She no dey like when I miss her call, so I try not to miss her call
She no materialistic at all, If you doubt me ask ask my cartel (my cartel)
Same God wey turn water into wine, don Turn you into mine (yes yes)
Now you're my fine wine, hehe Put call
Gha-gha-ghadman!
Written by: Augustine Ndubuisi Meshach
instagramSharePathic_arrow_out