Top Songs By Oga Network
Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Oga Network
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Evans Ifeanyibema
Songwriter:in
M/M Swaps
Arrangeur:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Soshyne
Produzent:in
Lyrics
[Intro]
Hallelujah boys
Hallelujah boys
[Verse 1]
Hello mummy
I think you need to pray for me
Everything wey you say make I no do
If I reach Eko, na him I come dey do
I don dey smoke, dey kpo, I don too go love olosho
Hello mummy
I know say something dey wrong with me
I know say this my new self no be me
But, I no come know where I leave the real me
Hello mummy
I met another life, wey I think say na better life
We dey smoke, dey blow, dey laugh
But now, see me see my life
Hello mummy
[Chorus]
Wetin dey worry me sef?
Mummy, I no know wetin dey worry me
Wetin dey worry me sef?
Mummy, I no know wetin dey worry me
Wetin dey worry me sef?
Mummy, I no know wetin dey worry me
Ha, wetin dey worry me?
Mummy, I no know wetin dey worry me
[Verse 2]
All my friends wey be say
All of us dey gather dey
Under the sun, under the rain
Small money come, I no come ask them say how they dey
They help me push my motor when my motor down
Now, I drive pass them, I no even wind down
No go blame anybody
Na me get tattoo for body
Leave who draw am for my body
Because na me give am body
Amaa m ihe mere m, ọ dị ka ejirọọ m uche mụ
Ọ dị ka isi na-agabaka m, ọ dị ka abụrọọ m onwe m
Mummy, ọ gịnị na-eme m?
Hello mummy
[Bridge]
(Hello mummy, I think you need to pray for me)
[Verse 3]
Everything wey you say make I no do
If I reach Eko, na him I come dey do
I don dey smoke, dey kpo, I don too go love olosho
Hello mummy
I dey like the girls wey tall, come get biggie waist
No be small money na em we dey here dey waste
Bad bad things come dey sweet pass chocolate
Mummy, pray for me, before to get sense go late
[Chorus]
Wetin dey worry me sef?
Mummy, I no know wetin dey worry me
Wetin dey worry me sef?
Mummy, I no know wetin dey worry me
Wetin dey worry me sef?
Mummy, I no know wetin dey worry me
Ha, wetin dey worry me?
Mummy, I no know wetin dey worry me
[Verse 4]
I no dey fit to stay, if I no dey kpo
No dey fit stay, without olosho
If na medicine, I don take am overdose
And, the thing dey worry me
[Outro]
Swabs, Swabs
And it's Network on this, oh oh oh
Mummy, I no know wetin dey worry me
Towncrier have come oh
Thank you for banking with us
Written by: Evans Ifeanyibema