Lyrics

Una mattina, mi sono alzato
O bella ciao, bella ciao, bella ciao
Bellarito, senorita
Her name na Bella (Bella, Bella)
I take Bella out (Bella, Bella)
Na Bella chow, Bella chow, Bella chow-chow-chow
Now I don broke, I carry Bella come house
She no wan gimme puna make I chow-chow-chow
Her name na Bella (Bella, Bella)
I take Bella out (take Bella out)
Na Bella chow, Bella chow, Bella chow-chow-chow
Now I don broke, I carry Bella come house
She no wan gimme puna make I chow-chow-chow
I met this very fine girl at my school gate
Bella be the name looking innocent like 2face
Collected her number tell her make she come crash one day
But aunty Bella crash for like two days
Bella took my school fees for vanishing
Took my house rent for lavishing
I no go class for two months, now my papa don take me for banishing
Werey, no light she dey shock me
Eh-eh, no straw, she dey suck me
Eh-eh, no gun but she shot me
Always debit alert anytime wey she touch me
Oh Lord she dey give me acapella, she dey collect payment I dey collect teller
Only she na Bella, Crystabella, Anabella, I don't know what I'ma tell her
Her name na Bella (Bella, Bella)
I take Bella out (Bella, Bella)
Na Bella chow, Bella chow, Bella chow-chow-chow
Now I don broke, I carry Bella come house
She no wan gimme puna make I chow-chow-chow
Her name na Bella (Bella, Bella)
I take Bella out (Bella, Bella)
Na Bella chow, Bella chow, Bella chow-chow-chow
Now I don broke, I carry Bella come house
She no wan gimme puna make I chow-chow-chow
Olohun, she don chop me well oh
Oh Lord make her puna no be well oh
I dey take tramps she dey look me
She go know say me na borehole I no be well oh
Next thing Bella say she dey do girls, hold up do I look like a boy to you?
I just act like a guy just dey do girls
I no get dick, abi e no occur to you?
Na so Bella look me Bella smile oh (eh)
Bella carry phone Bella dial oh (eh)
Kor-kor-kor, person dey knock, make I open door, ogbeni na Bella guy oh
Bella be like, "Darling na the boy be this
Came to him didn't know he was up to this"
The guy rake me try to rape me but I no gree
Very sorry I let it to come to this
Her name na Bella (Bella, Bella)
I take Bella out (Bella out)
Na Bella chow, Bella chow, Bella chow-chow-chow
Now I don broke, I carry Bella come house
She no wan gimme puna make I chow-chow-chow
Written by: ehanire martin
instagramSharePathic_arrow_out