Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
Künstler:in
Victony
Victony
Künstler:in
Joy Iember Dzeremo
Joy Iember Dzeremo
Begleitgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Tochukwu Ojogwu
Tochukwu Ojogwu
Songwriter:in
Adebajo Oluwanifemi Adebanjo
Adebajo Oluwanifemi Adebanjo
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Niphkeys
Niphkeys
Produzent:in
Ucee
Ucee
Mischtechniker:in

Paroles

Blacksheep-forever, blacksheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld Gangsters GE Records, you get me? Odumodublvck Stubborn (stubborn) Niphkeys (Niphkeys) They for like pity this boy (this boy) Every day na billing, with their shameful decoy (full decoy, oh-decoy) (ṣege) I for don turn visitor Overstay my welcome, but I for chop full insult (full insult) Chop full insult (Kala) Even my mama join dem (I swear) My grandma join, my papa join But, my shima comes first (stubborn) Brown Hermes (let's go) Come to my doorstep (kor-kor-kor, kor-kor-kor) Agberos, all of them are sorted (Kala) I go pay you the devé (yeah) 'Modu gimme money, make I wound person, ei (wound person, wound person) I no dey carry kele wey no like shopping (ejobe) Gucci, Fendi, Versace, Nike, she can look sporty She no wan turn to ọrọbọkibọ, bọ-bọ-bọ But, she dey bill me like ọrọbọkibọ Kalamantus, press am quickly (o ya na) The whole of Zone One dey my building Mummy, shut the door, they wan beg me, food and school fees Some of them go use the money camp okpo, blow wiwi They for like pity this boy (pity this boy) Every day na billing, with their shameful decoy (shameful decoy, oh-decoy) (Blacksheep-forever, blacksheep for life) (Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld Gangsters) (GE Records, you get me? Odumodublvck) I for don turn visitor (turn visitor) Overstay my welcome, but I for chop full insult (ṣege) Chop full insult (bastard) O-yo-yo, yeah-eh-yeah You know buy kele wey dey stay for obodo oyibo Steady recharge am for dollars oh (big) O-yo-yo, yeah-eh-yeah (aboki) The one for here no dey hear word oh Samantha self e dey learn work oh Sexy girls, e dey gang up If e no be Gucci, na Prada Saychelles, Addis Ababa Solomon Grundy, with the fast life oh It's plenty, she call me Santa E-Exclusive, Bahamas Balling and balling oh, mo bamba No be childs oh, no be data Baby, calculate your numbers They for like pity this boy (pity this boy) (aiii) Every day na billing, with their shameful decoy (shameful decoy, oh-decoy) (Baby, calculate your numbers) I for don turn visitor (I for, I for) Overstay my welcome (I for), but I for chop full insult (chop full insult, chai) Chop full insult (ahn) Even my mama join dem (yee-yee) My grandma join, my papa join (yee-yee) But, my shima comes first (prrrt-eh, yee-yee) Brown Hermes (yii-eh-ehh) Come to my doorstep (Kala, ay-ay-ay) Agberos, all of dem are sorted (Kala) I go pay devé 'Modu, give me kala, make kpoof person Oh-yeah-yeah (Wibbi), calculate your numbers Wey no like shopping Oh baby, calculate your numbers
Writer(s): Tochukwu Ojogwu, Adebajo Adebanjo, Ebuka Anthony, Joy Dzeremo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out