Paroles

Ah-ya-ya-yah Ah-ya-yah-ah-ya-ya-yah Ah-yah-ya-yah Life e no easy for Port Harcourt Food for the table my mama does Even as a nwatakiri, she go dey waka from Borokiri to Trans-Amadi, just to feed us (oh) My papa sef, he leave us (oh) Them nor want so, they cut off oh Cut off like scissors oh Me I go fit die for my mama, Cause Me, I no wan cry say my mama loss Me I go fit kill for my mummy Mummy wipe your tears, I am sorry The person you are looking is a bad boy But when him mama talk e, na attention Anything you talk, na your concern All my decisions na for mummy She been dey hawk from Trans-Amadi (Trans-Amadi) Then moving down to Borokiri (Borokiri) She nor go let me anyia meri (anyia meri) Oh, why I love you oh my mummy (oh my mummy) She been dey hawk from Trans-Amadi (Trans-Amadi) Then moving down to Borokiri (Borokiri) She nor go let me anyia meri (anyia meri) Oh, why I love you oh my mummy (oh my mummy) Let me tell you where the story started from My daddy that I left mummy to carter for The pressure been dey choke me as the only son A boy don dey hustle with a little God But I know Ooh I know Say dem won check say I don fall But I shake uhmm my foot I stand strong I be warrior Omah Lay one time for you Oluwa Burna, legend eyoh Ajebo be the Hustlers, wey dey hustle hard We dey look up to you Omah Lay one time for you Oluwa Burna, legend eyoh Ajebo be the Hustlers, wey dey hustle hard We dey look up to you She been dey hawk from Trans-Amadi (Trans-Amadi) Then moving down to Borokiri (Borokiri) She nor go let me anyia meri (anyia meri) Oh, why I love you oh my mummy (oh my mummy) She been dey hawk from Trans-Amadi (Trans-Amadi) Then moving on to Borokiri (Borokiri) She nor go let me anyia meri (anyia meri) Oh, why I love you oh my mummy (oh my mummy) (They praying for my death) They praying for my downfall (I can elevate, God has my safety) Every of my effort, whoah-oh (Oh yeah, na me dey represent) Na me dey represent oh (Hustle everyday, just looking for a partner, dem go celebrate) Na only me fit ride oh
Writer(s): Christopher Victory, Vicoka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out