Titres similaires
Crédits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Simi
Stimme und Gesang
Falz
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Folarinde Falana
Songwriter:in
Simisola Bolatito Ogunleye
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Victor Kpoudosu
Produzent:in
Simisola Bolatito Ogunleye
Produzent:in
Paroles
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Ki lo fa nonsense
You say you like me
Shey you dey whine me ni?
See picture wey dey for my DP
My boyfriend no go like this thing
No, no, oh
Sanda Lilly
Small thing, you catch feelings
Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire
Simi see wahala
He asking for lover
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Killin' me, killin' me softly
I give you warning why you too dey call me?
You say you want me, but ko really funny
You geti money and my baby sef geti money
No, no, oh
Sanda Lilly
Small thing, you catch feelings
Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire
Simi see wahala
He asking for lover
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow (hello, ko gbe now)
Borrow me your baby o (he's not picking the line
(Why is he not picking the line?)
Hello, hello, brother Ade (what's up, man?)
E jor e mabinu na mo le salaye
O wa improper, please, brother, no talk am
Don't bother, no, it's not that I wan chop
I'm just feeling peckish, just a little fetish
I no disrespect please, I go use my senses (I swear)
We go run am well on the low, me sef I know (know)
No be wetin person dey talk for megaphone (that's right)
No be fight, I just wan borrow your partner (one time)
Just a night, if we can reopen that chapter (yeah)
I no come be capper, I no add ajasa (no)
I don't like to tamper (jheeze), I no need to, whoa
Leave talk, you no see the chemistry
She's my first love, mo de miss e terribly
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o (oh, no, no)
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Gbe mi ni iyawo re ahh
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o (beg you, borrow me your baby o)
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Writer(s): Folarin Falana, Simisola Bolatito Ogunleye, Victor Tareware Kpoudosu
Lyrics powered by www.musixmatch.com