Clip vidéo

Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Tiwa Savage
Tiwa Savage
Stimme und Gesang
Olamide
Olamide
Stimme und Gesang
Mystro
Mystro
Stimme und Gesang
Oluwatosin Oguntade
Oluwatosin Oguntade
Begleitgesang
Adesewa Solagbade
Adesewa Solagbade
Begleitgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Tiwatope Savage
Tiwatope Savage
Songwriter:in
Olamide Adedeji
Olamide Adedeji
Songwriter:in
Michael Segun Ajayi
Michael Segun Ajayi
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Produzent:in
Mike Seaberg
Mike Seaberg
Mischtechniker:in
Mystro Sugar
Mystro Sugar
Aufnahmeingenieur:in

Paroles

Obah! I'm just a commona I'm just a commona If you no pick, you go miss the job Person wey load money don dey call Me I no swag, I no get kpa I'm a commona, commona If you chop slap you go take Panadol For the matter dem go like to rojọ, mi o rojọ Aro, hmm Mi o rojọ I'm just a commona Ki lo n sọ, hmm Ki lo gbọ? To ba ṣẹlẹ awo lọ Ta lo ni motor to lọ post? If owner catch you, you go know Wọn ni ko ma farawe, farawe, farawe You want to jaye like boys from Malay' ko wọle But wetin I know oh I'm just a commona Dem say na you be benefactor (Ahn, ahn, ahn) Life changer (Ahn, ahn, ahn) Big spender (Ahn, ahn, ahn) Eh Ọwọ epo ni wọn n bani la Mhmm (Ahh han ah) Nobody wan know Mm-mmm (Ahh han ah) You say wetin But wetin I know ahh han ah I'm just a commona Ehn, my people come make I play you the cassette oh Your life dey your hand like a handset oh But e no get manual like math set oh I'm just a commona You no fit fight am for long even if you get black belt oh People wey want to use you, you must get oh When your life Yori Yori like Bracket oh I'm just a commona Ebelebe, sọkutu wọwọ O kala mọ ọn, o fi si kọrọ You like to spend all your money for biggie bam bam Ẹ ṣa gbana ko to de e o ti la TomTom (Leave am for am) Nobody holy, no, nobody oh No dey do like assistant Holy Ghost No dey do like you hate enjoyment You like enjoyment and you want to join them, ah Me I follow am for one corner for adugbo Dem yapa, dem ṣayo, dem fagbo No dey look o, no dey look o, no dey look o No dey look o like we no know you be ogbologbo Ọgọrọ, jọ Omugọ, jọ Sir Ugo, jọ Ase ọmọ, jọ Ote ọmọ, jọ Omugọ ọmọ, jọ But wetin I know I'm just a commona o Commona commona commona oh I'm just a commona Just a commona commona commona oh I'm just a commona They gat me singing no love No love Ọmọ mo fọ o Can't you see the picture? Picture When I dey draw Like ọgbọnọ yeah Commona commona commona ooo I'm just a commona Just a commona commona commona ooo I'm just a commona They gat me singing no love No love Ọmọ mo fọ o Can't you see the picture? Picture When I dey draw Like ọgbọnọ yeah
Writer(s): Olamide Adedeji, Segun Michael Ajayi, Tiwatope Omolara Savage, Marcel Akunwata Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out