Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Davido
Davido
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Davido
Davido
Songwriter:in
Mbryo
Mbryo
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Produzent:in
Leandro Hidalgo
Leandro Hidalgo
Mischtechniker:in
Aidan Duncan
Aidan Duncan
Mischtechniker:in
Charles Harris
Charles Harris
Mischtechniker:in
Zac Cantor
Zac Cantor
Mischtechniker:in

Paroles

(Ob') (Obah) All of the blessings wey dey come my way (Run) Erima, jeka jo koko tua Make you no go relent (no go relent) The way you ju'badi improper Shey you want to collect? (Hmm-mm) You know I get the connect (connect) Ele, your body fire oh (fire oh) Carry fire wey fit flat my tyre oh (tyre oh) Call all my men dem, make dem ball out (ball out) Tonight, I want to call her (call her) Igbadun is important (important) Igbadun is important You no see we are crossing borders (borders) The magic, we dey shun am (shun am) All of my guys are ballers (ballers) More balloon for my corner They can't tell me nothing (nothing) Thеy can't match my energy (energy) Balling na normal thing (normal thing) Cruising, Aston Martin (Martin) All of thе blessings wey dey come my way (wey dey come my way) They are all from God And if dem try to talk E go burn them like hot water oh (like hot water oh), hot water oh You better look well, ko to soda oh (ko to soda oh), ko to soda oh Counting my blessing titi d'ola oh (oh-oh, ohh) Oya na grasshopper Emi nikan, I be godfather oh (I be godfather oh) I be the godfather oh (uh-uh, uh-uh, uh) I no dey joke with my peace of mind (of mind) Pass me the igbo, make I feel alright (alright) When I'm with you, I'm with you for life Girl, me, wanna blow your whistle all night (all night) Baby, put your worries all on me (worries all on me) I want to na' money (na' money) Call all my men dem, make dem ball out (ball out) Tonight, I want to call her (call her) Igbadun is important (important) Igbadun is important You no see we are crossing borders (borders) The magic, we dey shun am (shun am) All of my guys are ballers (ballers) More balloon for my corner They can't tell me nothing (nothing) Thеy can't match my energy (energy) Balling na normal thing (normal thing) Cruising, Aston Martin (Martin) All of thе blessings wey dey come my way (wey dey come my way) They are all from God And if dem try to talk E go burn them like hot water oh (like hot water oh), hot water oh You better look well, ko to soda oh (ko to soda oh), ko to soda oh Counting my blessing titi d'ola oh (oh-oh, ohh) Oya na grasshopper Emi nikan, I be godfather oh (I be godfather oh) I be the godfather oh (uh-uh, uh-uh, uh)
Writer(s): Marcel Akunwata, David Adedeji Adeleke, Prince Oghenemine Omoferi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out