Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Davido
Davido
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Davido
Davido
Komponist:in
Jacob Hunter
Jacob Hunter
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Loudaa
Loudaa
Produzent:in
Dayo Grey
Dayo Grey
Produzent:in
D-Ro
D-Ro
Mischtechniker:in
Aidan Duncan
Aidan Duncan
Mischtechnikerassistent:in

Paroles

Louddaaa People talk, people talk but nobody fit fill my position But as I be David for this one, who born Goliath wey dey mikrimo? Gats, go hard or go home I don reach your goal post, I stand on my ten toes Dem no fit stain my yellow You can't catch me sleeping, on God Why me go lay low (low) When I get many people for my payroll Ah, one billi' one day O ṣa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh Bottle of Martel and feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak No go stop (no go) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything Anything, anything, anything No go stop (no go stop) Know I put my lifе on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything Anything, anything, anything Emi stubborn, emi lion, igi nla, igi-iroko Emi gan gan I still get love for edikang-ikong Different girls on my phone but I steady lock up Balling na normal thing, and I been don blow by 17 But I no dey gree for nobody I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh Why me go lay low? (low) When I get many people for my payroll Ah, one billi' one day O ṣa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh Bottle of Martel and feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak No go stop (no go) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything Anything, anything, anything No go stop (no go stop) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything Anything, anything, anything Emi stubborn, emi lion, igi nla Igi-iroko, emi gan gan I still get love for edikang-ikong Different girls on my phone but I steady lock up Balling na normal thing and I been don blow by 17
Writer(s): Davido, Jacob Hunter Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out