Canciones más populares de Kelvyn Boy
Canciones similares
Créditos
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Kelvyn Boy
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Kelvin Brown
Songwriter:in
King Promise
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Hylander
Produzent:in
Letras
[Verse 1]
As I dey, I no like no yawa
Me te hɔ yi menpɛ kasa
I work for my own
No dey grudge my brother
I get my own working mental
Little you for know
Never go dey suffer ahh
[Verse 2]
No dey do 9 to 5 and I'm working harder ah
Things are getting better and anywhere we enter
We make the party scatter
Oh no no! Things are getting better and anywhere we enter
We make the party scatter
[Chorus]
Ooooo
Things are getting better
Anywhere we enter ahh
Make the party scatter ahh
Ooooo ahhh
[Verse 3]
Say when I enter the place, then it's straight to the VIP
On top like the T I P
Amɛ le akɛɛ amɛ nyɛɛ mi
No be mouth I dey make baba God's Grace wey find me
Right place, right hand ni
I dey stand tall like a Viking
So me I come when I see wey I conquer
No dey singing my name, Terminator
When they hear say Greg them dey scatter
Never stress myself never bother
Say me I came with friends on my chatas
I no need flex only dollars
Money on my mind ahhh oooo
[Chorus]
Ooooo
Things are getting better
Anywhere we enter ahh
Make the party scatter ahh
Ooooo ahhh
[Verse 4]
Yeah yeah
I used to say "yes sir, master"
Now I'm counting dollars
I remember when monkey dey, baboon dey chop banana
Now I be the master
Order Azul, e no matter
Yeah, I used to walk na me nante me nante
Now I dey drive Range Rover
[Verse 5]
No dey do 9 to 5 and I'm working harder ah
Things are getting better and anywhere we enter
We make the party scatter
Oh no no! Things are getting better and anywhere we enter
We make the party scatter
[Chorus]
Ooooo
Things are getting better
Anywhere we enter ahh
Make the party scatter ahh
Ooooo ahhh
[Verse 6]
I used to say "yes sir, master" (Master, master, master, master)
Now I'm counting dollars (Dollar, dollar, dollar, dollar)
Now I be the master
Order Azul, e no matter
Yeah, I used to walk na me nante me nante
Now I dey drive Range Rover
[Outro]
Things are getting better (better, better)
Anywhere we enter ahh
Make the party scatter ahh
Ooooo ahhh
Written by: Kelvin Brown, King Promise