Presentada en
Canciones más populares de King Promise
Canciones similares
Créditos
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
King Promise
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
King Promise
Songwriter:in
Ronald Banful
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Guiltybeatz
Produzent:in
Jrocs
Mischtechniker:in
Letras
[Intro]
How dare you?
King, King Promise
Yeah-yeah
Oh no-no
Yeah
[Verse 1]
Ɔhemaa, see the things you dey do wey dey capture mi soul
You be my sweetest taboo
You no leave me no choice
E be you dey come first
Look at what you do, uhn
Look at what you do
[Chorus]
How dare you?
How dare you?
You make I fall in love
And, I no fit help myself oh, ɔdɔ, ayy
How dare you? (Uhn-uhn, uhn-uhn)
How dare you? (Uhn-uhn, uhn-uhn)
You dey make I lose myself oh
And, I no fit help myself oh
[Refrain]
See your simplicity
Who gave you audacity, to make I fall in love like this?
Fall in love like this
See your simplicity
Who gave you audacity, make I fall in love like this?
You make I fall like this
[Verse 2]
M'ahoma tiaa, ayy
M'ahoɔfɛ, ayy
Wapɛdeɛ yɛ masedeɛ
Nyame de wo ama me akyɛdeɛ oh
M'ahoma tiaa, ayy
Senea wobu adeɛ no
Senea woyɛ adeɛ no
Senea wobu womu no ma m'ani gye
Dua me kraa ah-ah, ah
Ɔyɛ, ɔbaa kama kama, ne ho twaa
Si osi pii na osi ta
She no dey give me no drama
She make I fall in love
Ɔdɔyɛwu, ayy (Ah-ah, ah)
Makoma mu dɔ (Ah-ah, ah)
You make I fall hard, baby (Ahh)
I no fit help myself oh, whoa-oh (Ahh-h)
[Chorus]
How dare you?
How dare you?
You make I fall in love (Mi amor, mi amor, mi amor)
And, I no fit help myself oh, ɔdɔ, ayy
How dare you? (Uhn-uhn, uhn-uhn)
How dare you? (Uhn-uhn, uhn-uhn)
You dey make I lose myself oh
And, I no fit help myself oh
[Refrain]
See your simplicity
Who gave you audacity, to make I fall in love like this?
Fall in love like this
See your simplicity
Who gave you audacity, make I fall in love like this?
Make I fall like this
[Verse 3]
I dey hope you go find somebody wey go show
You love like this, love like this oh, ayy-yeah (Love like this, oh)
I dey hope you go find somebody wey go show
You love like this, love like this
[Chorus]
How dare you?
How dare you?
You make I fall in love (Love)
And, I no fit help myself oh, ɔdɔ, ayy
How dare you?
How dare you?
You dey make I lose myself oh
And, I no fit help myself oh
[Refrain]
See your simplicity
Who gave you audacity, to make I fall in love like this?
Fall in love like this
See your simplicity
Who gave you audacity, make I fall in love like this?
Make I fall like this
Written by: King Promise, Ronald Banful