Top Songs By Papisnoop
Lyrics
Money no Dey for my hand
I get nothing to carry go yard o
Owu don start to Dey price
and I promise my shawty goyard o
Matter don tire mathias now
na who Dey cho na him get mouth
The story tough for who hear am
Ye!
Many many things I go do,
if I never do, I go snooze
Ori lomo b'owo re lowa
Many many things I go do uh uh
if I never do, I go snooze oh
Ori lomo b'owo re lowa
Ahn wo ahn
No money hard time
poverty want Dey proof to me
If I say I no go send
Nah pikin wey dem born yesterday
Go Dey start to Dey preach to me
Say make I no Dey beg
Hustle bi alaaru 9 to 5
I don’t care about your attitude
I go straight to the bag
The little wey dey come in
We give thanks to jah pelu gratitude
And say a prayer with the gang
Throwing dice on the street
Yeah we’re used to this
We no Dey where we used to be
Private life we Dey chop, we Dey snap
we don’t post for the gram
Imagination come Dey real to me
Ota o ba yomi oluwa ni o je
Woni kin step down
Mo l'oko, mi o fe
Plata o plomo we taking the lead
Mo ja padi mi tan eni ba ma lo mo
Kini major
Many many things I go do,
if I never do, I go snooze
Ori lomo b'owo re lowa
Many many things I go do uh uh
if I never do, I go snooze oh
Ori lomo b'owo re lowa
Money no Dey for my hand
I get nothing to carry go yard o
Owu don start to Dey price
and I promise my shawty goyard o
Written by: Lawal Ibrahim Oladapo, Moyosore Owolabi