Lyrics

Girl your antenna get signal wey Dey gimme peace of mind
Oh My abena get original energy with free supply
See I done spent so many nights on the road
I'm not even gonna act composed
I can't deny that I want a little more of your peace of mind
So if Amaka gimme signal o
And she be shaking that her hippie ya yo
No other person I fi give my love
Body like choco
When she bend low
The way she pack it inna wheely barrow
Make my mind to Dey minimize ooh
But if I touch her they go televise ooh
Aah aah
To your circumference
I Dey come
Do anything for the warm embrace
In your circumference
I Dey come back to you
Inna your circumference
I Dey come
Only you girl I wan impress
In your circumference
I Dey come back to you
Your body temperature
Is Hotter than the sun
See man dem all over you
It's not a competition
'Cause I be falling in love
Girl I Dey mad over you
I been lost in a while
Gangster all the time
Even once in a while
I still need love
So if Amaka gimme signal o
And she be shaking that her hippie yayo
No other person I fi give my love
Body like choco
When she Bend low
The way she pack it inna wheely barrow
Make my mind to Dey minimize ooh
But if I touch her they go televise ooh
Aah aah
To your circumference
I Dey come
Do anything for the warm embrace
In your circumference
I Dey come back to you
Inna your circumference
I Dey come
Only you girl I wan impress
In your circumference
I Dey come back to you
Written by: Ekpe Promise, Moses Bebe Cool Ssali
instagramSharePathic_arrow_out