Lyrics

Aay ahn
Hmmm
No Dey like to do too much sokusor
Hmmm
No fit see me for your dommot
(Stubborn)
Ice on my neck fit to Dey make you blur
Hmmm
No too reason am, egbon
(Epa domor)
Wetin eyes see, mouth no fit narrate
(Snakes)
Dem be check am but I no navigate
Hmmm hmm
Aay
Puff one pass, how you come Dey forget?
If you no wise, how you wan take collect?
How far, my gee
Hmm
Mami water blessing Dey follow the boy
Now all hands in the air
Reciprocal
No Dey like to Dey too much sokusor
(Low key)
No fit see me for your dommot
Stubborn
Ice on my neck fit to Dey make you blur
Hmmm
No too reason am, egbon
(Epa domor)
Oya bend down, select for Jalingo
Aay
Jalingo
Aay
Jalingo
Aay
Commot phone for pocket
For Jalingo
Aay
Jalingo
Aayy
Jalingo
Aay
No Dey like to Dey too much sokusor
(Low key)
No fit see me for your dommot
Stubborn
Ice on my neck fit to Dey make you blur
Hmmm
No too reason am, egbon
(Epa domor)
Written by: Reechdee
instagramSharePathic_arrow_out