Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Llumi
12-saitige E-Gitarre
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Michael Podeke
Songwriter:in
Lyrics
Yeah it’s Llumi again on this
Wagwan westy
For the times wey nothing dey
I been on my grind like everyday
I dey pray say make the money nor finish
You need to see the way I take dey hustle no limit
For the times wey nothing dey
I been on my grind like everyday
I dey pray say make the money nor finish
You need to see the way I take dey hustle no limit
No limit no limit don’t stop boy
No limit on our way to the top
No limit no limit don’t stop boy
No limit on our way to the top
No limit no limit don’t stop boy
No limit on our way to the top
No limit no limit don’t stop boy
No limit on our way to the top
E get e many talks e get e many talks
Say this talent nor be follow come
I carry machete omo say i carry bomb
dem nor fit lie me ajeh
I come with many pressure say i carry force
Say this music nah my panadol
Paracetamol anything I feel disturb
Nor fit lie you ajeh
Say man go work hard hustle go pay
I go chop life and sleep hotel
All the blood cloud talk i nor see dem face
Looku looku dem nor fit look again
Say man go work hard hustle go pay
I go chop life and sleep hotel
All the blood cloud talk i nor see dem face
Looku looku dem nor fit look again
For the times wey nothing dey
I been on my grind like everyday
I dey pray say make the money nor finish
You need to see the way I take dey hustle no limit
No limit no limit don’t stop boy
No limit on our way to the top
No limit no limit don’t stop boy
No limit on our way to the top
Yor.. no time alaye boy i gat to double up
Obi nor be boy again oh Cubana don level up
Started from the bottom till we here we no be regular
Now we don dey touch life with jams wey be circular
The talent nah follow come oh nor be photo shop
For every level there is a prize the reason I dey put the work
So I dey tie my lace as I dey run my race
Cus nor be everything wey musa see nah e dey talk for gate
Say man go work hard hustle go pay
I go chop life and sleep hotel
All the blood cloud talk i nor see dem face
Looku looku dem nor fit look again
No limit no limit don’t stop boy
No limit on our way to the top
No limit no limit don’t stop boy
No limit on our way to the top
No limit no limit don’t stop boy
No limit on our way to the top No limit no limit don’t stop boy No limit on our way to the top
Written by: Michael Podeke