Music Video

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Getoboy
Getoboy
Stimme und Gesang
Wiperspring
Wiperspring
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
EMMANUEL EHIDIAMEN
EMMANUEL EHIDIAMEN
Songwriter:in
Anthony dayspring
Anthony dayspring
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Getoboy
Getoboy
Mastering-Ingenieur:in

Lyrics

Getoboy
Spring to the world
The way you act like a jailer
A murderer
See I don't know wetin you want o
The way you want me like a killer
Philomena you be the reason why
Wey make my heart dey kpo kpo
You dey make me dey kolo o
Me and you na combo
Me and you na combo
From the ghetto were we dey
We dey condone everyday we condone o
Me and you na combo
Me and you na combo
From the ghetto were we dey
We dey run things
Everyday we control o
Baby if I tell you say me wan fi die for you
Mo ni
Sumo mi make we gum body
Sho mo
Hmmmm
I wish you can read my mind
I nor dey lie for you
Even my mama know say sapa nor go touch you gan
And you go chop life o
Cause deep inner me eyes
Girl is only you I see
Your fire burn me harder
That's why me fancy you
Shody come online line line
I wish you be mine mine mine
She turn me on activate me
Hold me tight
Bad man tripping
You nor fit know what I'm feeling shima
Jowo just give me one chance
The way you act like a jailer
A murderer
See I don't know wetin you want o
The way you want me like a killer
Philomena you be the reason why
Wey make my heart dey kpo kpo
You dey make me dey kolo o
Me and you na combo
Me and you na combo
From the ghetto were we dey
We dey condone everyday we condone o
Me and you na combo
Me and you na combo
From the ghetto were we dey
We dey run things
Everyday we control o
Everyday we control o
Control oh oh ooh
Written by: Anthony dayspring, EMMANUEL EHIDIAMEN
instagramSharePathic_arrow_out