Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
250Sauce
Begleitgesang
Elmadooby
Begleitgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Ayomide Sekoni
Songwriter:in
Emmanuel Chigozie Okolie
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
C
Ingenieur:in
Lyrics
Get the money, secure your fam, stay out of drama
Awon kan just dey like this, dem wan see you cry
Say you be my gee, you dey wish me bad, oloun mi o bing
Aye ko ni? my life, no issue
I for die kani kpe me, I need you
Omo shey na jah wey dey set my plate
Dine with the devil, I don amend my ways
Ki emi sha ti lowo na my bag, I chase
Damn all these niggas, them won spoil my name
Shebi, they won rock my P, On a normal
You no fit to catch me, off guard my G
Omo oro mi joor na my life I live
Swear on God, I dey talk as e be
Ah say na normal thing
And if you think am, you go feel say na fugazi
Chale e be normally
Kilometer be like speedy, I dey go crazy
Omo Omo, I dey go crazy
Dem no fit know as these things, they sup
E be like film, we dey watch for a blog
We moving fast and we no dey stop
Zero degrees and we still dey hot
And I say, fire for fire
And I'm loving this life
What's on my neck is diaaa
Oloun ma gbo mi walai
I say, fire for fire
This lifestyle, no fit expire
Plenty money, no drama
If you price am omo you go buy am
Omo you go buy am
Omo shey na jah wey dey set my plate
Dine with the devil, I don amend my ways
Ki emi sha ti lowo na my bag, I chase
Damn all these niggas, they won spoil my name
Shebi dem wan rock my P, on a normal
You no go fit catch me, off guard my gee
Omo oro mi joor, na my life I live
Swear on God, I dey talk as e be
Ah say na normal thing
And if you think am, you go feel say na fugazi
Chale e be normally
Kilometer be like speedy, I dey go crazy
Omo omo, I dey go crazy
Fire for fire
And I'm loving this life
What's on my neck is diaaa
Oloun ma gbo mi walai
I say, fire for fire
This lifestyle, no fit expire
What's on my neck is diaaa
Oloun ma gbo mi walai
I say, ...
Lyrics powered by www.musixmatch.com