Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Boi Yungezz
Künstler:in
Imgbe Daniel jnr
Rap
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Boi Yungezz
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Unholy sonic
Produzent:in
Lyrics
See I wan talk (story line bro*1
Make I talk story line so
Open your mic down make your speaker Dey loudest ohh
Verse 1
See ehh life you see Broda no be nollywood
I fit shank you today
Shenk you back if you no hustle tight
Life too hard e be like premier league
If your prediction no set Broda man you go still broke for life
No follow dem competi for the street ohh
Dem get back up full they for Lagos ohh
Me I Dey so I gat nobody by my side ohh
Rest in peace my grandad
Your death Dey pain me dad
If you never die I for no suffer for this life ohh
Now you done die sufferness wan carry me go
Dem call their self but them Dey stab my back
Dem want make I even fall
Dem want make I go down
For their mind I no go conquer
God Dey for my side bro
Anyhow e be I done too pray for this time lord
You no be loser na money na it you Dey lack
Fuck you and fuck whatever you say about me for all my back
Chorus
Manchi Manchi only you follow come
Only God fit follow dey involved
I let them talk wetin Dey fit talk
I do amm easy me I not fit fall oh
Verse 2
Only money fit make man go do things
Money make Mary now done follow mad man go
Money so you see e get one big spirit
If you the money well you go control world ????
Na money when dem get dem Dey use you Dey play
So calm down hustle for your own way
See your mate carry Benz Dey pass Abi
You wan go fast if you no wetting him do you go wan Dey calm down
Life so nobody no pass each others
The things we do for life
Nobody wan no how e be for side
If I tell you wetting eye done see
Too much shenking for the place when my eye done see
See I get too many friends ohh
But there are fake friends
Only when I get them Dey come make we chop am how e be
School no be scam ohh
Broda man make you go school so if btc enter account you go fit Dey count am so
Manchi Manchi only you follow come
Only God fit follow dey involved
I let them talk wetin Dey fit talk
I do amm easy me I not fit fall oh
Outro
You no be loser na money na it you Dey lack so fuck you and fuck all you say for all my back
Written by: Boi Yungezz