Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Abolarin Quadri Adebowale
Abolarin Quadri Adebowale
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Faruq Alawusa
Faruq Alawusa
Songwriter:in
Abolarin Quadri Adebowale
Abolarin Quadri Adebowale
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
New Song Chris
New Song Chris
Produzent:in
Teeser
Teeser
Mischtechniker:in

Lyrics

Balling like Curry, we got no time
Awon to je teni ota
Citizens wey be like soldiers
So, we own these gottam, so fuck all these jokers
Balling like Curry, we got no time
Awon to je teni ota
Citizens wey be like soldiers
We own these gottam, so fuck all these jokers
Yeah, we go dey give dem vibe
Be your savior like Jesus Christ
Big men dem, better hide your wife
Money dey for ground, cause na you go cry
We go dey give dem vibe
Be your savior like Jesus Christ (yeah)
Big men dem, better hide your wife
Money dey for ground, cause na you go cry
Back to back, we dey give dem
Bad belle dem, we dey see them
Alihamdulilah, I dey give thanks
I no dey copy, na me dey give trends
Like Oyedepo, we be winners
Me and boy we be drillers
Gbomo toni idi nla
Go get dinner, for my villa
Dem say my style is the new cool
No student like we be new school
We get point like we be nipple
Make I just cough na straight bars
Dem go jam am like asap
Apala bo, this is Hip-hop
Owo ni koko, so I no dey take pap
Steady on my grind boys dey stay sharp
Balling like Curry, we got no time
Awon to je teni ota
Citizens wey be like soldiers
So, we own these gottam, so fuck all these jokers
Balling like Curry, we got no time
Awon to je teni ota
Citizens wey be like soldiers
We own these gottam, so fuck all these jokers
Yeah, we go dey give dem vibe
Be your savior like Jesus Christ
Big men dem, better hide your wife
Money dey for ground, cause na you go cry
We go dey give dem vibe
Be your savior like Jesus Christ
Big men dem, better hide your wife
Money dey for ground, cause na you go cry
Me and my **** are bad like that
Pussy **** dem dey meow like cat
Can't come between me and my bag
Don't you test a **** like us
All these boys dem no jiggy like us
Shebi the flow e dey muzz you
I dey do jejeje, no be muscle
When e set make I buzz you
Like me a Lambo if e set I fit burst two
My bars are hard as fuck, awe
You for study my style, but o mo we
O fe sha but ko mo we
Oluwe ma we
Bitch I call you later, I'm tryna get this dough
The Lambo moving fast
But this codeine make me slow
Balling like Curry, we got no time
Awon to je teni ota
Citizens wey be like soldiers
So, we own these gottam, so fuck all these jokers
Balling like Curry, we got no time
Awon to je teni ota
Citizens wey be like soldiers
We own these gottam, so fuck all these jokers
We go fucking hard for the mulla
Talo gbe Iyan ogun odun sinu cooler
Get squad, mo leruku nla
And I got a big farm, mo loko nla
Won lowo ojumo ole ra daily paper
Awon temi shishey, dem be chasing paper
Staking my money, we'll be talking later
For the daily bread, My **** turn to baker
Mon gbena wole, I'm a generator
Straight to the top lika an elevator
Shoot this opp like a Terminator
It's ma fucking turn, emi nire kan
Written by: Abolarin Quadri Adebowale, Faruq Alawusa
instagramSharePathic_arrow_out