Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
K3ndrick
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Churemi
Komponist:in
Kendrick Obindah Michael
Komponist:in
TAIWO AKINOLA
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
K3ndrick
Produzent:in
Lyrics
Mmm
See the people of God no go ever fall, at all
Jesus dey call on you
Make you lean on him
See there's so many great things he wants to do
Through you and he loves you too
He dey call on you
Make you lean on him
It doesn't matter what o ti se
Wetin you dey find?
Kilo fe?
He's more than capable, trustworthy and able to give you
Olorun mi eh
Olodunmare ni o
Ehe
Na you be the God wey e no dey ever pretend
God wey be the beginning and the end
God wey never fail
God wey always dey for me in time of need
Na you be ore mi yo
Yo, yo
Na you be ore mi yo
Yo, yo
See there's nothing I ever ask
Wey he no gimme
Many years done pass still he no leave me
Omo time done dey
Wey I go astray
But he always dey oh
From the mountain top
(From the mountain top)
To the valley low
(To the valley low)
I'll let everyone know
Of this great, great love that you show
It doesn't matter what (o ti se)
Wetin you dey find?
(Kilo fe?)
He's more than capable, trustworthy and able to give you
Olorun mi eh
Olodunmare ni o
Ehe
(Na you be the God wey e no dey ever pretend)
(God wey be the beginning and the end)
(God wey never fail) Oshey
(God wey always dey for me in time of need) oshey
(Na you be ore mi yo)
(Yo, yo)
(Na you be ore mi yo)
(Yo, yo)
Written by: Kendrick Obindah Michael