Lyrics

Abeg, ayy, paper boy See ehn, normally I be boy wey I like smart girls Fine shape, get style, come still get sense But, who I dey with nah okpetu Nothing the head, this one nah beta kpeku I dey tell am the way COVID-19 bad People when don die and how the economy bad But weytin dey her head nah roll the land for me Take me stone ground my puna go dey proud of me I pass am give her she light am go smoke for up Whisper for my ear, which style you want make we fuck? Before I know my gbola change to standing fan (abeg) Two seconds I forget waitin' I been yarn She say, this puna no go soak for long If you know say you no wan doke make I move along This puna no go soak for long Guy, how e dey be, you wanna dey talk or make I move along (ehn) This puna no go soak for long Guy, how e dey be you wanna dey talk or make I move along She say, this puna no go soak for long Guy, how e dey be you wanna dey talk or make I move along Naija dey fuckup, waitin' we nor get BVN Make dem do bread, we see money wey people send Money no dey, the one wey dey, dey find himself dey rest Problems too much, she carry my hand pam her breast once again I forget weytin I wanna talk what to do? Waitin' sure nah to sit down fuck craze commot for this girl head Quash her like gando, rough handle the pupu Chop am like like pando (Oh, no) Quarantine sex nah blast Go the front, no worry I dey come for back Remove her face mask, replace am with my gbola W.H.O no go tell you, but e dey cure 'rona (Abeg) She say, this puna no go soak for long If you know say you no wanna doke make I move along This puna no go soak for long Guy, how e dey be, you wanna dey talk or make I move along (ehn) This puna no go soak for long Guy, how e dey be, you wanna dey talk or make I move along? (ehn) She say, this puna no go soak for long Guy, how e dey be, you wanna dey talk or make I move along?
Writer(s): Erhiga Agariubie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out