Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Maria Ruby Sodjinou
Maria Ruby Sodjinou
Begleitgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Maria Ruby Sodjinou
Maria Ruby Sodjinou
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Kukunakam
Kukunakam
Ausführende:r Produzent:in

Lyrics

Ah ah ah Feel my vibe Ay aha Since I find grace I'm moving Where my mind dey dem nor even Know I know who know road I go follow When my gbedu drop them go Download Money wey dey gumbody Pour me one liter whiskey Shayo dey we nor get countdown Pour me more Na we dey para ra everywhere marama Make we dey faji alhaji pass the kana Now Make we dey faji Paris to Barcelona Now Alelujah now everywhere marama Na we dey para ra everywhere marama Make we Dey faji alhaji pass the kana Now Make we dey faji Paris to Barcelona Now Alelujah now alelujah now o Benji note Note note Oh benji note My idolo Know me o I follow go Who know road know road Benji note note note Oh benji note My idolo Know me o I follow go Who know road know road Pour me water o holy water o Pour me water o holy water o Eye don dirty oh o oh oh Pour me water o Holy water o Pour me water o Holy water o Eye don dirty o oh oh Na we dey para ra everywhere marama Make we dey faji alhaji pass the kana Now Make we dey faji Paris to Barcelona Now Alelujah now everywhere marama Na we dey para ra everywhere marama Make we Dey faji alhaji pass the kana Now Make we dey faji Paris to Barcelona Now Alelujah now alelujah now Benji note Note note Oh benji note My idolo Know me o I follow go Who know road know road Benji note note note Oh benji note My idolo Know me o I follow go Who know road know road
Writer(s): Maria Sodjinou Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out