Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Enaky
Leadgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Adeolayemi Oluwatosin Olabiran
Komponist:in
Saeed Christopher Roz
Komponist:in
Enaye Cornelius Igoniwari
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Salamii TK
Produzent:in
Lyrics
[Verse 1]
Live life, let live and let go
Realize I’m deep in my zone
Clear eyes, I see the road that I'm facing
Hmm
Men mount with me with ten toes
Step out, all of the gang show
I sit, I eat with my foes, don't dare me
[PreChorus]
I dey on my way
Carry along or not
Go do my thing, if you no like comot
I beat the rain, everyday
I’m on my way
[PreChorus]
I dey on my way
Carry along or not
Go do my thing, if you no like comot
I beat the rain, everyday
I’m on my way
[Chorus]
Oh, I'm on my feet, I move jeje
Mind my biz, I no denge
When I show, dem go sempe (Sempe)
Oh, I'm on my feet, I move jeje
Mind my biz, I no denge
When I show, dem go sempe (Sempe)
Sempe
[Verse 2]
You see the cross I dey carry run pass Calvary
And that alone e dey reach to hover me
Odeshi me nah, I no dey shake
They wan try me but dem no fit bother me
On my p
I keep it low key, Under-g
Stacking up the layers, where's my fee?
Personally, I no go dey if you no involve me
[PreChorus]
I dey on my way
Carry along or not
Go do my thing, if you no like comot
I beat the rain, everyday
I’m on my way
[PreChorus]
I dey on my way
Carry along or not
Go do my thing, if you no like comot
I beat the rain, everyday
I’m on my way
[Chorus]
Oh, I'm on my feet, I move jeje
Mind my biz, I no denge
When I show, dem go sempe (Sempe)
Oh, I'm on my feet, I move jeje
Mind my biz, I no denge
When I show, dem go sempe (Sempe)
Sempe
Written by: Adeolayemi Oluwatosin Olabiran, Enaye Cornelius Igoniwari, Saeed Christopher Roz