Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Rastino
Rastino
Künstler:in
Koomson Gideon
Koomson Gideon
Chor
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Koomson Gideon
Koomson Gideon
Texte
PRODUKTION UND TECHNIK
Mik On Da Beatz
Mik On Da Beatz
Produzent:in

Lyrics

Wey make you Wey dey make you Uhn no wou wor Oh no Oh yeah Mmm Mmmm stingo again Mmmmmm Mmm Plenty matter e settled family happy my babe is crying now Weytin do my babe u come Dey cry this beautiful Saturday? U know am a fashion I want to know whatever is eating you up Do you want a lion even de moon am going coming back Oh my babe tell me weytin do wey make you chaka alea Water no fit contain pot na pot Dey contain water now I want to carry your matter make you no suffer for malaria o E better going to jail say make I i dey see my babe crying now You're my you're my babe be You're my you're my babe be You're my you're my babe nobody babe only my babe be You're my you're my babe be You're my you're my babe be You're my you're my babe nobody babe only my babe be Now de matter e fumble somebody help me coole my babe down She say she no fit marry a local boy she want a biggi man En mama say I broke she no wan see en pikin suffer die Money wey i saved for my Uni na en i carry come Oh my bebe tell me weytin do your promises years ago Say you never go leave me for nobody make e carry you go Do not forget say money na water one day if table turn Mm my Bebe table turn please just do me favor o You're my you're my babe be You're my you're my babe be You're my you're my babe nobody babe only my babe be You're my you're my babe be You're my you're my babe be You're my you're my babe nobody babe only my babe be
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out