Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Siso Arcani
Künstler:in
Anny Guitar
Gitarre
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Henry Kosiso Mbefo
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Knackit
Produzent:in
Lyrics
[Intro]
Eeh excuse me
Wetin be ikebe self?
Na Nyash wey big
Oh na Nyash wey big
Na im be ikebe?
Na im be ikebe
No wonder this one wey I dey look here
na Ikebe be that
Uyee ye ye ye uyee ye ye yeee
Uyee ye ye ye uyee ye ye yeee
Siso Arcani
[Chorus]
Na Nyash wey big o we dey call ikebe
Ikebe too bad, Ikebe too set o
Na Nyash wey big oh we dey call ikebe
She is from pitakwa omo she be ikwere
Your big Nyash my prayer point
Baby, za m ekpere
Oh no no ai ai ai
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Uyee ye ye ye uyee ye ye yeee
Uyee ye ye ye uyee ye ye yeee
[Verse 1]
Gimme that, gimme that
Your bigi bunda, Oya gimme that
Sexy ma, Your backasi
Softly land it upon me now
Aa ebe a, Ị na-gbaka m isi
Oh baby lekwe agụba, wele ya kpụba m isi
As I dey look this your Nyash Nothing wey I no fit do for you
Ikebe turn me to a finished man o
I write a song o I sing am for you
Wetin you carry you carry for two
Mummy m o, anwụọla m oo
Ịma na Ikebe egbugo m egbu
Anwụọla m oo
Daddy mo
Efuela m o but I still want to bend this Nyash, Avatar
[Chorus]
Na Nyash wey big o we dey call ikebe
Ikebe too bad, Ikebe too set o
Na Nyash wey big oh we dey call ikebe
She is from pitakwa, Omo she be ikwere
Your big Nyash, my prayer point
Baby, za m ekpere
Oh no no ai ai ai
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Wangele wangele wa
Written by: Henry Kosiso Mbefo