Lyrics
Big machine wey pass German
Big machine wey pass German
Omo owo confirma
Big machine wey pass german
Oshey Big Dog Aja Nla
You know say more money Omo no cus yawa
Back then for Osapa
Chop dem girls well kpa kpa kpa
Eko dun popo gbe wire
I Dey for vi cus I no want yawa
Na my type Dey burst everywhere
Say ma head get smoke at the head
Bring money make we share idea
No bad vibe I go switch my gear
Na my type Dey burst everywhere
Say ma head get smoke at the head
God here when nobody here
Enipe this year na the year
Kodun kopo kope
I Dey pray for my brother
Gazo Lo owo yapa
And I still Dey on the matter
Kodun kopo kope
I Dey pray for my brother
Gazo Lo owo yapa
And I still Dey on the matter
Dem wan check and balance me
Abo madantin Shey na jealousy
Bella song na evergreen
Abo madantin awon farasy
Ina me Benz wen I give her some co
Live style dope yea she wan go
She love the the life
And she say She wan go Boko
She wan blow codeine
She wine slow
One man mopol wey stand galant
Ococo idumota Lagos island
Omope yapa wey Dey para
Koshen nepa onja wire
Omo tonjo like fendi
TIa my mother son
Kodun kopo kope
Kodun kopo kope
I Dey pray for my brother
Gazo Lo owo yapa
And I still Dey on the matter
Kodun kopo kope
I Dey pray for my brother
Gazo Lo owo yapa
And I still Dey on the matter
Kodun kopo kope
I Dey pray for my brother
Gazo Lo owo yapa
And I still Dey on the matter
Kodun kopo kope
I Dey pray for my brother
Gazo Lo owo yapa
And I still Dey on the matter
Leko lekoo ti motor yen toban jepo
Man I still stand on my ten toes
Omo naija Omo ologo
Moni leko lekoo
Ti motor yen toban jepo
Lyrics powered by www.musixmatch.com