Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Golden Eke
Songwriter:in
Lyrics
Yeah
It's Gendee yeah you see
More flex more flex
Na so my money finish
I must confess
More girls more girls
Indomie na 12k
And she must chop first
More stress more stress
If money na problem
Bring it to me I go solve them
Object object
For this judiciary me I must chop bread
Na so she pack am
And she did tell me this
Hungry lions I dey feed enemies
Mount me for back
Make I play you the tape
For port harcourt Dey careful and watch how you date
Two girls or three girls
And they know each other and them go still bend
Avatar
Soccer
No ps5 but them go still suck her
She say oh my God
Say I'm not your type
But your father is not
Plus,minus
If you get 2k for Aza Help me to send a cut
I am Gendee
Mount me for corner
You no get Fendi or Nike SB
You wan dey form Class for me you be SP
Olosho no be work but them buy Benz for lekki
Debit Debit say
E don pass credit credit
If you owe me abeg
Help me send it
Sapa dey for my door like evangelist
Debit Debit
The money wey I save for a Mercedes
I don chop am finish on a Mercredi
To a samedi
Rusty jodwi omo omoini Gendee
See I can hop on the beat
And I hop on the girl
Active for street and I active for bed
Use your head make she use her head
Different heads but na different head
When I drop it
Switch up the flow like a moshpit
Trending on snap and I'm trending on toktik
If it's not funds then
I'm changing the topic
Are you dumb or you just sick
This no be ludo
But she still play me three sikky
Barny just Dey jump me
Like say I be OPP
Eruko lanla they think I am OGC
On a Fastlane they think this is Need for speed
When I get pissed
I don't need a toilet
Akpata is active
I ball till the sunset
If you no dey wise you might still get me upset
Rest in peace to Takeoff
But now he is Offset
Let me go
Amigos
If you see mami water help me shout Holy Ghost
Mommy oh
Daddy oh
Hunger Dey for my side
Shey na you born me oh
Condom don burst say
She don get belle
Condom don burst say
She don get belle
Debit Debit
E don pass credit credit
If you owe me abeg
Help me send it
Sapa Dey for my door like evangelist
Debit Debit
The money wey I save for a Mercedes
I don chop am finish on a Mercredi
To a samedi
Rusty jodwi omo omoini Gendee
Writer(s): Golden Eke
Lyrics powered by www.musixmatch.com