Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Deonkelz
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Gideon Ekele
Songwriter:in
Lyrics
It’s Deonkelzbaby
So no dey play me wayo
So no dey play me wayoyoyo
I like your fine face
Body sweet like I dey drink Pepsi
Oh girl you fine die
This your body fit to kill person
You tell me say you want to do
Baby girl I gave you all you asked
Why you come dey play me a fool
Abi you want make me go Gaga
Girl I call your number
Abi you dey with another one
You tell me say you love me too
Why you come dey play fool
Baby I go dey for you, if you dey for me
You dey bursty bursty my brain
Drive me drive me insane
Nobody fine pass you
You fine times two
Ajoke play me wayo, Ajoke play me wayo
Nobody fine pass you
You fine times two
Ajoke play me wayo, Ajoke play me wayo.
Sabi boy i no dey too like stress
She ah fine girl she ah actress
It’s ah Different pattern, I come through with ah different partern oh
You dey do me wayo
You dey do me Ojoro
You be jonzin
E be you wey dey bursty my bololo
You dey do me wayo
You dey do me Ojoro
You be jonzin
E be you wey dey bursty my bololo
Drive me drive me insane oh
Nobody fine pass you
You fine times two
Ajoke play me wayo, Ajoke play me wayooo
Nobody fine pass you
You fine times two
Ajoke play me wayo, Ajoke play me wayooo
Sabi boy i no dey too like stress
She ah fine girl like an actress
Hmmmmmmmmmmmm
Written by: Gideon Ekele